Stats: 3,245,336 members, 8,130,017 topics. Date: Thursday, 10 April 2025 at 04:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / “Occupy Jam Occupy” By Chidi Anthony Opara (614 Views)
Nigerian Pidgin English Poetry Book By Chidi Anthony Opara Released Online / "Chimamanda Adichie's "Yellow Hibiscus" By Chidi Anthony Opara / "mary Magdalene’s Mug" By Chidi Anthony Opara (2) (3) (4)
(1) (Reply)
“Occupy Jam Occupy” By Chidi Anthony Opara by PIPROM(m): 10:26am On Nov 12, 2011 |
Occupy jam occupy For inside Abuja, Di place come hot for occupy, Occupy come clear for occupy. Dem dey run. Dem dey beg, Dem dey say Dem no wan occupy again. For yonder, Occupy jam occupy, Occupy no dey clear for occupy, Occupy dey occupy. But for Naija, Occupy jam occupy, Occupy dey clear go hide. For di hide hide sef Dem go dey find way To go meet presido So dem go tell am sorry sir, So dem go chop with bigman, So dem go collect transport money. For here, Occupy no wan skin pain. Na im make for Abuja Occupy jam occupy, Occupy no fit occupy. |
(1) (Reply)
The Book-kingdoms Of Conflict Is Really A Great / Any Publisher In The House / Need Ur Advice!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |