Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,712 members, 7,972,624 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 02:32 PM

Mister Ojo The Faithful Loving Husband - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Mister Ojo The Faithful Loving Husband (687 Views)

OMG!! Just See Why This Woman’s Loving Husband Dumped Her (see Photos) / Story Of The Faithful Dog....what A Touching Story..*crying.. / Relationships: Loving Someone Who Doesn't Love You Back As Much (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Mister Ojo The Faithful Loving Husband by Nobody: 10:26pm On Nov 20, 2011
Mister ojo na policeman and im love im wife,Ada die.Everyday mister ojo dey always dey make sure say the bribe money or tariff money wey he dey collect for police checkpoint dey give some to im wife to take buy bush meat for market.Since he dey make a lot of money for checkpoint he dey make sure say im wife and im two pickins no dey ever lack anything.Im wife na housewife and mister ojo dey make sure anything im wife ask am he must give her.Last christmas he buy very expensive goldchain for her plus shoes and even sef G-string and bra he buy am boku for im wife to celebrate their five years of marriage.Mister Ojo has never stopped thanking baba God for the faithful submisive wife wey he get.So u go imagine the surprise wey ojo get when he come house earlier than expected from im usuall round for checkpoint and he come jam Azubike their next door neighbour wey be an unemployed graduate dey on top of im wife dey hammer her like no man"s business.Quick quick ojo carry one sharp cutlass with the intent of removing Azubike"s tool but the bobo fly one small window b4 ojo fit get am.
As expected mister ojo pursue im wife go her village but some days later Ada im wife bring her mama with their family pastor beg ojo to accept her back and as a good christian man he come forgive im wife and accept her back.If u dey ojo shoes na wetin u go do? angry
Re: Mister Ojo The Faithful Loving Husband by Sijo01(f): 10:36pm On Nov 20, 2011
lefulefu:

If I dey Ojo shoes, i go lace d shoes cos na oversize.
Re: Mister Ojo The Faithful Loving Husband by Nobody: 10:39pm On Nov 20, 2011
[size=14pt]Dude seriously, have you considered writing Sensational "Tales of Tragicomedy?" [/size]
Re: Mister Ojo The Faithful Loving Husband by Yorisb: 10:56pm On Nov 20, 2011
Sijo01:

If I dey Ojo shoes, i go lace d shoes cos na oversize.

undecided undecided
Re: Mister Ojo The Faithful Loving Husband by dabrake(m): 11:16pm On Nov 20, 2011
Tortoise and the elephant story.

(1) (Reply)

Need To Be Back In Love / Abusive Husband? His Destiny Should Be Polluted Using Jazz / Why Is It Difficult To Find A Nice Girl After School?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.