Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,185,479 members, 7,926,399 topics. Date: Tuesday, 20 August 2024 at 02:21 PM

The Silent Invasion! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / The Silent Invasion! (122 Views)

'The Silent Baron': Osinbajo Attends Premiere Of Nollywood Movie (Pictures) / The Silent War Between Oshiomhole And Obaseki / Presidential Poll: The Silent Majority And 3rd Force (2) (3) (4)

(1) (Reply)

The Silent Invasion! by Akli09tunt: 4:43am On Jun 12
Na all the leaders of Southern Nigeria dem don ki finish!

I fit talk these things sake of sey:
1) The Firstborn of Creation command am--Matt 10:26-27.
2) Dem don vex me cause of the threat dem post for nairaland ( If You Are 35years You Should Have Realize These) after dem bring fake police come my side on 2024/6/3.
3) I read yesterday sey dem fulani rape one 13 yr old geh, kon ki the man wey wan help am. I kon vex like mad! I know sey dem don dey do am for Benue an all middle belt side but, today I vex plenty, maybe cause e don tey wey dem dey do am-- na the Creator Oga Eledumare dey ginger me like this cause ba hin time.

First, brothers and sisters, I dey te you sey all the sofa sofa wey dey do us today no be by accident, and no be because we get bad leaders(all of dem don pai finish!)--Na di word of Oga Ogo Eledumare dey happen.
The rape wey fulani rape that 13 yr old geh(wey cause this my vex), na part of zech. 14:2 wey don dey sele for some time now. So, una Ibo and Yoruba (and all dem other Chosen pipo) wey dey follow the jews/caucasians like sey dem don swear for una, sey the jews na the chosen ones(because dem write their name for bible to deceive), make una take note!

Mi wey i dey talk, I be Egba man, and I be witness of The Creator of heaven and earth, Oga Ogo Eledumare and His Firstborn! Na di follow words wey done fulfill for my life be dis:

1) Jer 30:6--2019 to date (in 2019, on 2024/1/15, and some others)
2) Mark 3:21--2021/7/15
3) Luke 21:12--2021/6/3, 2022/12/16, 2022/12/18
4) Luke 21:15--2022/12/16
5) Luke 21:16--2021/7/15, 2022/12/18, 2023/7/12, 2023/1/30 and so on
6) Micah 4:10,11--2019/1/17 to date(still dey happen)
7) Zech 12:2-3--2019 to date
cool Isa 29:1,2,3,4,6--storm--dem plenti, but: 2020/12/5, 2021/4/30 and so on.

Earthquake: 2021/5/31, 2021/6/2-4; targeted whirlwind: 2021/2/2; great noises: 2021/3/4; Great thunder: 2021/5/17 and so on.

I be Egba man, I no be jew or any oyinbo for that matter, yet all these word don happen and still dey happen for my life. mi! So, una Ibo,Yoruba, and the rest of the Blessed one(Onibukun),una wey dey follow jew like sey dem swear for you(cause dem write their name for bible to deceive), take note!

Dis talk wey I wan talk no be sey maybe--dem don pai all the leaders of Southern Nigeria! Tinubu(dem pai am whem im go hospital for france), all dem senators and members of the National Assembly(na so dem fit do the stupid national anthem law). Obasanjo sef, Oni of Ife governors of Osun, Eko, Ogun, And so on.Sunday Igboho sef. E run go Germany for safety but e no know sey na dere dem go pai am, and replace am with themself using sorcery and magic. Pastor Adeboye (added: 2024/6/20: 23:06) Even Oshiomole sef dem don ki and replace! Dem ibo leaders, Peter obi, nnamdi kanu, alex otti (added: 2024/6/19: 00:01) South-south leaders sef--all Southern Nigeria leader. Na Eze 21:12 dey happen. Our enemies kill dem com replace dem with theirself to do all this evill wey dem don dey do since 2015! No be awa leaders alone, police sef follow join. Even Oba of one small town sef--dem kill dem and replace dem with theirsef to rule from the back--in plain sight!

No be today dem don dey do am. How una tink sey dem take carry our papa go slavery? Sorcery and magic!

All those "African kings" wey dem dey talk sey their hand dey the slave trade, na oyinbo dem be! Dem kill the true Obas, replace them with themselves, make laws wey go favor the slave trade(like small sin now, punishment na to sell dem) and ginger fighting between towns to get captives to sell!

Na since1440s dem don dey do am. Na dem portuguese first start am. Once more, na Eze 21:12, zech 14:2 and some others dey sele for awa korokoro eyes so. Na us e dey happen to, no be dem jews or any oyinbo!

Who dem be?Awa enemies wey The Master Eledumare don gather against us today?(zech 12:3b; zech 14:2)

1) All dem caucasians( oyinbo)--all of dem
2) Dem arabs --all of dem
3) Dem mongoloid(chinese, korean, japanese and so ob) --all of dem
4)Dem indians --all of dem
5) Dem hispanic/latina --all of dem
6) Dem fulani --all of dem
7) Dem Hausa --all of dem
cool Dem Ethiopia and all dem horn of africa--all of dem
9) Den kenya --all of dem
10) Dem south africa --all of dem
11) Dem senegambia and dem sahel pipo-- --all of dem
Re: The Silent Invasion! by Akli09tunt: 4:48am On Jun 12
Make I show Una talk wey dem don talk since the 7th generation of the earth! Na the 7th man on the earth talk am about us!

Re: The Silent Invasion! by Akli09tunt: 4:52am On Jun 12
More

(1) (Reply)

Group Demands Justice Over Forgery Scandal At CBN, Wants Odoh Ocheme Repatriated / Economy: FG Replies New York Times' Scathing Article / Nigeria's Inflation Quagmire: A Perfect Storm Of Neglect And Uncertainty

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.