Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,522 members, 7,895,191 topics. Date: Saturday, 20 July 2024 at 01:21 AM

Mo Na Save Natural Seeds! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Mo Na Save Natural Seeds! (98 Views)

Mo Salah Welcomes Isa Pantami At Cairo Airport / Strike: FG Directs Inclusion Of Sacked Staff School Teachers In Payroll Read Mo / Buhari’s Kinsmen Pressurising President To Reinstate Sacked DSS Boss — Junaid Mo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Mo Na Save Natural Seeds! by Akli09tunt: 8:40pm On Jun 20
Mo na save natural seeds!

E clear die sey we don dey fight battle upon battle since like 2015, especially make we no see correct food chop--make we no fit fight diseases. Na for background dem don dey do am since, but e don dey clear na.

The advice wey I go give una na sey:

1)Make una save as many NATURAL seeds as you fit. No go buy for market o! the one wey dey market no be am Na the one wey grow by imself for your backyard nahim make you save--na dat one The Master Eledumare plant.

If you ge space for your compound for back[b] leave am make e grow! Natutal vegetables and medicinal plants go grow for dia! Like bitte leaf, scent leaf. Eat SOME but leave some make dem produce seeds--save dem! [/b] Naso you fit fight the food battles and the disease wey dey come.

2) If you get fruit trees for your compound, save plenty of the seeds! Coconut, mango, sour sup, pawpaw, moringa, guava and so on. Save the seeds! Because almose everything for the world naim dem go use GMO destroy. Na "Noah" time we dey so.

3) When you buy food for market, no trust am totally--remember sey na pipo wey dey ki us like chicken dey supply am! Therefore, na to troway chopchop life o! No more FFO! If na one whole plate of food you dey chop AT ONCE, cut am down to maybe 1/3 if not even 1/4 of a plate at once. Find way reduce how much u dey chop at once--make you give your body space to fight anytin wey the GMO dey do

Mo na dey save NATURAL seeds and no dey chop plenti plenti!
Re: Mo Na Save Natural Seeds! by Remman(m): 8:48pm On Jun 20
God bless you for this eye opener.

Our problem be say our leaders dey very fragile for these anti-African-population conspiratists. I wise we had leaders like Putin, S.A presido, Chinese Presido and North Korean presido, Zelensky, Israel PM & Trump, these men are hard to crack especially with things that would destroy their own people.

But if we survived HIV, Ebola, Covid19, etc. that were made to wipe out the black populations, then we'll survive GMO seeds. We also heard that most of the covid19 vaccines has shorten the lifespan of the people who took it to around 7 years. No cancer or other sickness shall befall my generation from the wickedness of men.

(1) (Reply)

Obaseki Commiserates With Former Senate President, Saraki Over Mother’s Passing / Late Tagwai Sambo:shadalafiya Commiserates With Kaduna Governor,dep. Gov, Others / A National Museum, Tourist Attraction Yet No Serious Govt Attraction(documentary

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.