Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,017 members, 7,990,802 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 03:19 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / How Far Shey Cholera No Reach Your Side (149 Views)
Suspected COVID-19 Patient Runs To Police As Attempts To Reach NCDC Fail / Italy Has Spread Coronavirus To 11 Countries So Far (info Graphic) / Despite Vaccine Scare, Who To Immunise 300,000 Against Cholera In Borno (2) (3) (4)
(1) (Reply)
How Far Shey Cholera No Reach Your Side by Reggaero(m): 5:46pm On Jun 22 |
Shey cholera no reach your side, Make una stay indoors oo,if cholera catch una for outside,e go chop you alive oo Hunger dey catch nigeria cholera,e no see food chop so e wan chop we nigerians,the boss no even wan hear anything Make una dey take your bath and dey brush regularly(for people wey no dey brush) NO KISSING NO HUGGING NO PECKING NO DADDY AND MUMMY PLAY no say i no warn u oo |
Re: How Far Shey Cholera No Reach Your Side by Akroty: 6:01pm On Jun 22 |
Lol |
(1) (Reply)
The Importance Of Outdoor Play For Young Children's Healthy Life / #1 Way To Burn Stomach Fat Immediately / Acne Medicine Treatment Found In Natural Acne Products
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |