Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,547 members, 7,878,485 topics. Date: Tuesday, 02 July 2024 at 07:20 PM

Cutting Soap On How I Bag $40 In 2 Weeks While In Uni - Business - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Cutting Soap On How I Bag $40 In 2 Weeks While In Uni (61 Views)

How Do I Withdraw My $40 In My Limit Leshoto Paypal / A Lucrative Way To Earn In Two Weeks While You Go About Your Other Businesses / Nigerian Lady Opens Her Piggy Bank, Reveals She Saved N105,000 In 2 Months. Pics (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Cutting Soap On How I Bag $40 In 2 Weeks While In Uni by Mulane(f): 10:10pm On Jul 01
One day I dey browse as usual on WhatsApp checking out which next side hustle would be my target after sapa don already dey show me shege for 2 days now, mehn it was bleak.


Na so I open one of the crypto groups I join for sure update, I con see this post wey admin put showing say I fit make $5 just by inviting 3 people to one kind app like this and up to $40 for $20 with payment proof sef.



Na so I register quik quik no dulling o, I con dey look for people wey go register and verify profile with simple selfie up and down like person wey wan craze. I invite my papa, my mama, my padi for school even their own padi padi sef ehn.


At last I got the 20 people I needed and jus waited for 2 days more make my dollars drop. Na so I login one day I see $40 gbam! I shout ooo. I do Thanksgiving sef, omo e serious reach that level.


I withdraw am quik quik go buy wetin I go chop that evening because hunger don hold me make I faint.


List of things wey I use

1. The app
2. Data for sure na
3. Metamask app


See the money below omo na God save my life that day o.


You fit message for WhatsApp make I put you through 09151710502. No dull o this update fit cast now. I don tell una

Re: Cutting Soap On How I Bag $40 In 2 Weeks While In Uni by Obainoman6: 10:21pm On Jul 01
na scammer mek una run ooo
Re: Cutting Soap On How I Bag $40 In 2 Weeks While In Uni by Mulane(f): 10:33pm On Jul 01
Obainoman6:
na scammer mek una run ooo


Na only you I want make you comot from here

(1) (Reply)

Can I Sell Product Without Barcode? / � Unlock Earnings With Affiliate Marketing Mastery Course! � / From Concept To Commerce: Crafting Your Own NFT Marketplace Inspired By Opensea

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.