Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,702 members, 8,003,453 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 01:30 PM

Cynthiafred - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Cynthiafred (790 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Cynthiafred by Nobody: 5:31am On Nov 30, 2011
Cynthiafred i love your wig so can we be friends? cool
U know like the brother and sister type of friendship wey dem dey get for church and not the yanshing type of friend cool
PS
freecocoa aka cocoa headmistress,slimyam and the rest of the gang make una no enter this thread ooooo sad sad sad
goldie goldie u welcome to speak ur mind wink
Cynthia i dey await ur reply ooo cool cool cool cool cool
Re: Cynthiafred by cynthiafred67(f): 10:35am On Nov 30, 2011
Which of the cynthia fred u dey talk to? I hope say no be me because I dey quick vex oo
Re: Cynthiafred by 195(f): 10:38am On Nov 30, 2011
Re: Cynthiafred by Goldieluks: 10:42am On Nov 30, 2011
Lefu and 190 two of thesame kind. I comment my reserve. cheesy grin
Re: Cynthiafred by freecocoa(f): 10:47am On Nov 30, 2011
lefulefu:


PS
freecocoa aka cocoa headmistress,
she knows you crave her attention but she won't give it to you,btw this is her guardian angel writing.
Re: Cynthiafred by Nobody: 10:52am On Nov 30, 2011
@OP , this guy , why not go to Joke section and scatter them anyway i dey feel you sha
Re: Cynthiafred by silvertuke(m): 11:00am On Nov 30, 2011
@lefulefu so because u don see her picture na u wan come dey toast her abi? see make u self put ur picture na make she for see u, she fit like u oooo
@cynthiafred67 you fine ooo. if nor be say I don fall inluv wit sombody for here I 4 like 2 mingle ooo
Re: Cynthiafred by bigprick(m): 11:13am On Nov 30, 2011
lefool on the move again. grin
Re: Cynthiafred by 195(f): 12:25pm On Nov 30, 2011
Lefu I go free cynthia for u

make u free mzdark ki[i]t[/i]ty for me too undecided


deal?
Re: Cynthiafred by Nobody: 1:45pm On Nov 30, 2011
190_@:

Lefu I go free cynthia for u

make u free mzdark ki[i]t[/i]ty for me too undecided


deal?

ok na deal grin grin grin grin grin grin grin
Re: Cynthiafred by Nobody: 1:49pm On Nov 30, 2011
cynthiafred67:

Which of the cynthia fred u dey talk to? I hope say no be me because I dey quick vex oo
haba na how many cynthiafred we get for here? sad
of course na u i dey talk to na grin
Cynthia do u mind if i become ur sugar daddy? cheesy
You can feed me with palm wine and rub my big belle when i dey take my afternoon nap cheesy cheesy cheesy
Re: Cynthiafred by Nobody: 1:55pm On Nov 30, 2011
freecocoa:

she knows you crave her attention but she won't give it to you,btw this is her guardian angel writing.
Guardian angel abeg make u do one big favour for me sad
Make u give freecocoa six stokes of the cane for her bare buttocks grin grin grin grin grin
Re: Cynthiafred by Nobody: 2:01pm On Nov 30, 2011
silvertuke:

@lefulefu so because u don see her picture na u wan come dey toast her abi? see make u self put your picture na make she for see u, she fit like u oooo
@cynthiafred67 you fine ooo. if nor be say I don fall inluv wit sombody for here I 4 like 2 mingle ooo
Guy i just dey bambozooled by cynthiafred picture cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Cynthiafred by iyatrustee(f): 2:05pm On Nov 30, 2011
Goldieluks:

Lefu and 190 two of thesame kind. I comment my reserve. cheesy grin

dogs of the same kernnel, bark together! grin grin grin grin
Re: Cynthiafred by 195(f): 2:07pm On Nov 30, 2011
Ladies who wear the same PANT na same bend down select stand dem dey pick am undecided
Re: Cynthiafred by Nobody: 2:30pm On Nov 30, 2011
190_@:

Ladies who wear the same okrika PANT na same bend down select stand dem dey pick am undecided
gbammmm!!!! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Cynthiafred by MarcAnthon(m): 2:41pm On Nov 30, 2011
Lmao! You guys are hilarious, Lefu, 190, Tellwisdom and Cork, I dey feel una abeg grin grin grin grin
Re: Cynthiafred by Idowuogbo(f): 4:44pm On Nov 30, 2011
Hmmm cynthia goodluck o, I hope jonathan approves animal and human wedding in 9ja sha
Re: Cynthiafred by Goldieluks: 11:00pm On Nov 30, 2011
190 is lefulefu and mr-cork. cool cool
Re: Cynthiafred by Nobody: 3:11pm On Dec 02, 2011
MarcAnthon:

Lmao! You guys are hilarious, Lefu, 190, Tellwisdom and Cork, I dey feel una abeg grin grin grin grin
yea u be my main guy cheesy
at least u understand the main cocoa wey we dey yarn for here grin
Re: Cynthiafred by Nobody: 3:13pm On Dec 02, 2011
Goldieluks:

190 is lefulefu and mr-cork. cool cool
goldie goldie u don start again ooo grin

(1) (Reply)

Single Ladies Only / 44 Yr Old Male Based In London Available for a monogamous committed relationship / For Wealthy Ladies Or Women

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.