Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,027 members, 7,915,980 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 01:21 PM

Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? (730 Views)

Why Can't Girls Just Tell A Guy They Love Him Instead Of...(pic) / I Truly Love Him But He's Too Broke! / "My Boyfriend Beats Me Always But I Love Him" (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Nobody: 3:07pm On Dec 02, 2011
Ehn ever since i start to dey watch Titanic i just dey bow for the type of love wey Jack and Rose get for each other.Jack na very poor unsuccessful artist and Rose na from a middle class family and she be dey engaged to one millioniare banker but then she just fashi this millioniare banker for Jack wey no get anything.Ehn now how this type of love take dey possible?.Ehn naija babes una go dare dump una very rich politician fiancee for one poor struggling shoe maker? grin
Na wetin Jack take catch Rose sef? abi na blackberry he take thrill Rose eye? grin grin grin grin
Naija babes abeg make una explain the thing to me ooooooo grin grin grin grin grin
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Dyt(f): 3:08pm On Dec 02, 2011
fooooooooooool
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Basics007: 3:19pm On Dec 02, 2011
Lolzzz @ OP. But seriously though Rose has a nice body to die for. And that's exactly what Jack did. He died for the body.
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Nobody: 4:44pm On Dec 02, 2011
Basics007:

Lolzzz @ OP. But seriously though Rose has a nice body to die for. And that's exactly what Jack did. He died for the body.
Ehn na true u talk sha cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Nobody: 4:45pm On Dec 02, 2011
Dyt:

fooooooooooool
dyt how hustling na grin
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by 195(f): 4:58pm On Dec 02, 2011
rose body be like freecocoa body angry
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by slimyem: 8:20pm On Dec 02, 2011
dem don give you punny suck.smh!
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Nobody: 11:22pm On Dec 02, 2011
slimyem:

dem don give you punny suck.smh!
Slimyam if i wan draw u the way jack draw rose for titanic na were u go want make i start from? cool
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by ikechukz(m): 9:43pm On Dec 03, 2011
na babalawo give am jazz
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by silvertuke(m): 2:54pm On Dec 04, 2011
190_@:

rose body be like freecocoa body angry

why must u use my freecocoa as example?
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Flashaldrin(m): 2:55pm On Dec 04, 2011
^^ your wah?? wetin dey happen for this nl sef angry angry angry
Re: Abi Jack Buy Blackberry For Rose For Her To Love Him So Much? by Mynd44: 3:54pm On Dec 04, 2011
So after all the Love wey Rose show for Jack wetin end am? No be the love kill am? Nonsense

(1) (Reply)

Contact 08100527234 For A Sugar Mum Anywhere In Nigeria / Successful Relationship Tips / Key Principles For A Successful Relationship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.