Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,336 members, 7,978,070 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 06:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo (2581 Views)
Harmful Effects Of Taking Shisha / Effects Of Taking Too Much Garri On Sight / Dangers Of Taking Codine Cough Syrup By Mi Abaga (2) (3) (4)
Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 7:33pm On Dec 12, 2011 |
One thing wey i really love about oyibo babes be say dem no dey take their hygiene dey joke at all.Before a white babe go wan do bedroom wrestling(s3x) with u she go first make sure say she go bathroom go take her shower.Even sef my own oyibo kele dey take baff at least three times in a day.But for a naija babe na different case entirely.A niaja babe go come house from her daily hustling all sweaty and clammy and instead of her to go take a shower before attending to her bobo she go carry all her body with all the sweat and body odour wey dey the body take suffocate the poor bobo.Even for some of them to bath at least even once in a day na ordeal not to mention twice in a day.Why e be like this na?.Some naija babes no dey take time to trim the bush under their armpit sotay the thing don look like kilimanjiru forest and the odour wey dey come from it na die.For many naija babes b4 dem wan have s3x with their bobo dem no even get the initiative to go bath first and wash their body b4 the main action.Una expect una bobo to carress all the sweat and body odour wey dey una body ?.Na wetin sef ehn? .All the soap and deodorants wey dey market una think say na for decoration? .And to worsen everything una go wear expensive makeup and clothes for the body wey una never wash for bathroom.Anyway na god go save us |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by 195(f): 7:42pm On Dec 12, 2011 |
The OP is right Nigerian girls usually dont take their bath often - maybe like once in 2weeks that is if RAIN even decides to fall you see them run into the rain and bathe under it The last nigerian girl that walked past me was smelling ADAM's air fresher used for pit toilets and bathrooms The type sold for N50/N50 around Afisco international 7 Pound road Aba, 24 Ebinpejo lane Idunmota or 72 Iweka road Onitsha |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Goldieluks: 7:52pm On Dec 12, 2011 |
Get a Life! |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by ArQueBusieR(m): 7:59pm On Dec 12, 2011 |
Haha! Suicide!! Your girl bathing 3 times daily only helps bacteria to multiply faster; dampness helps bacteria to multiply almost spontaneously. Plus, the bacteria never really leaves the skin; she's just transporting them from one part of the body to another. And if she uses antiseptic soap(s), then, we can christen her "Miss Bacteria". Yuck! |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by slimyem: 8:02pm On Dec 12, 2011 |
lefulefu,THE MIGHTIEST FOOL ON EARTH. you are improving in stupidity as the day goes by.keep it up! |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 8:03pm On Dec 12, 2011 |
slimyem:Damn that is painful. 1 Like |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by pendo89(f): 8:09pm On Dec 12, 2011 |
lefulefu: Hey,its KILIMANJARO MOUNTAIN.!unless theres njiru forest in nigeria. 190_@: i thought u just opened a thread saying u changed. your are beyond redemption. |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by sistajay(f): 8:10pm On Dec 12, 2011 |
Bush man don discover bathin/showin, now you've come to spread the word here abi, just because you don see oyinbo way of life! And the word is make your people dey shower/bath after a long day at work!! You dis thumb suckin baby, talk better ting abegi!! |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 8:13pm On Dec 12, 2011 |
190_@:FALLS INSIDE DUSTBIN |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Orikinla(m): 8:17pm On Dec 12, 2011 |
You boys and girls are just funny. Whenever I am bored I just come on the Romance Board. Great amusement! More, please. |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Goldieluks: 8:19pm On Dec 12, 2011 |
lefulefu: I hope there's a matured rat in that dustbin,to eat the remaining part of your plastic brain. |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by slimyem: 8:26pm On Dec 12, 2011 |
Goldieluks:yeah right!!! |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 8:30pm On Dec 12, 2011 |
sista-jay:why u sound like freecocoa? abi u be her mama? |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 8:34pm On Dec 12, 2011 |
Goldieluks:goldie goldie na why u dey vex na ? u know say na u be my special number six nah ehn na the dirty girls i dey talk about and i no dey refer to u because i know say u dey baff at least eight time in a day and dey spend at most an hour for baffroom |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by sistajay(f): 8:35pm On Dec 12, 2011 |
lefulefu: *evil laugh* buhahahahahaaaaaaaa |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Goldieluks: 8:37pm On Dec 12, 2011 |
lefulefu: na person wen get O.C.D naim dey baff 8 times a day,no be me abeg. you dey fall my hand oh! |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 8:42pm On Dec 12, 2011 |
Look at slimyam dey show off her chewingstick legs.She think say she fit seduce with with those her skinny legs |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by 195(f): 8:49pm On Dec 12, 2011 |
pendo89: |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Idowuogbo(f): 9:07pm On Dec 12, 2011 |
Lefroggie guy I don't like cursing u but apa ni e so I gats 2,guy if u really in uk u would no dat some oyinbos don't shower, but nooo since u b oyinbo anus hair gardener u think oda wise.Guy ur granny oyinbo dey wait she needs u to come lick her arse she jus finish shitttting b her loo roll she awaits u |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 11:46pm On Dec 12, 2011 |
Idowuogbo:come ooo na igbira girl u be? |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Idowuogbo(f): 11:57pm On Dec 12, 2011 |
Yes u b ondo boi |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Renike(f): 12:03am On Dec 13, 2011 |
what stops two of you from walking into the bathroom together to take a shower? |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 12:06am On Dec 13, 2011 |
Idowuogbo:come ooo i look like yoruba man to u? for ur information i be edo man from the Oba kingdom I know say for a fact u must be an igbira girl because frm my interraction with igbira girls dem too bush |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Idowuogbo(f): 12:12am On Dec 13, 2011 |
Yes we bush but dem still dey issue abroad visa give us,guy u don apply 23 times still no luck na 9ja u got rot and roast according to tasha boo boo |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by sovpounds(m): 12:58am On Dec 13, 2011 |
lefulefu: Dr Lefulefu |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by ediemafio(m): 12:59am On Dec 13, 2011 |
@ poster,i disagree with you, not every oyibo dey shower frequently, they always have a wash,wash means using towel to clean her body.only say their skin dey nice and sun no too dey here,but as for dat side,broda,i prefer nija babes, even ashawo for nigeria sef no dey stink,trust me some white ladies stink like hell down there,thats y they call dem(fishy bum) |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by babsjnr(m): 1:44am On Dec 13, 2011 |
@ Lefulefu u no get oyinbo gf nah mouth u get.oyinbo no dey bath with water everyday but still they dey wipe dey body with towel and spray dey body with nice fragrance |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by slex(m): 2:02am On Dec 13, 2011 |
edie_mafio: babsjnr: Please you guys just hit the nail on the head. |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by sovpounds(m): 8:28am On Dec 13, 2011 |
slex: I think Dr Lefulefu is aware of this he is just joking and has succeeded in making many people laugh (including me). |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Idowuogbo(f): 12:58pm On Dec 13, 2011 |
Mogbe mogbe I don die o fuuuuuun funnnnn ayama *she rushes inside thread for oxygen* Lefroggie mehnnn I jus jam ur white galfriend Lian for bus, kai froggie she smelt like a dead pig.Boy prescribe DETTOL give am na wot arrant nonsense now I gats trek go work bcus of her pollution |
Re: Naija Babes Abeg Make Una Imbibe The Culture Of Taking A Bath B4 Doin Ur Bobo by Nobody: 3:07am On Dec 14, 2011 |
Idowuogbo:So because u come see albino for inside bus na im u go just assume say na my babe be that? In the first place na albino i tell u say i dey date? My babe is a classy sexy Ukranian kele and she has a sweet smelling odour like the fragance of a rose With the wowor name wey u get i no go dey suprise say na odudu osu native soap na im u dey take baff |
(1) (Reply)
Pandemonium As Chinese Woman Vomits In Immigration Office / Striking Photos Of The Worst Ebola Outbreak In History / How To Cure Epididymitis?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |