Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,160 members, 7,977,342 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 06:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Laff It Off (1255 Views)
When Your President Is A Dullard. Laff It Out!!! / Gosh!laff It Out. / Laff It Off! Must Read!!! Enjoy >>> (2) (3) (4)
Laff It Off by contra(m): 7:39am On Dec 23, 2011 |
Make you laff (This one no be me do am Oh!) E get this particular restaurant wey I dey chop for V.I, e get one white man wey dey always come chop there too. Any time dis white man chop finish he go shout "HEY", so I wonder wetin dey make am shout, I decide to chop wetin the white man dey always chop so maybe me self go shout too. When I reach the restaurant last week friday, I order wetin the man dey chop. Dem tell me say na chicken and red wine, so I chop am, but I no shout, I collect extra plate, but still I no still shout. Na then I just vex ask for my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N45,000 then the extra plate na another N45,000 so all together na N90,000. na then I shout heyyyyyyyyy! heyyyyyyyyyyy!! heyyyyyyyyyyyy!!! Heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy!! |
Re: Laff It Off by mikuz(m): 7:49am On Dec 23, 2011 |
hehehe, guy you funny! |
Re: Laff It Off by contra(m): 8:47am On Dec 23, 2011 |
No be small tin my brother! |
Re: Laff It Off by mikuz(m): 9:28am On Dec 23, 2011 |
wetin come happen na? You later pay the 90 grand? |
Re: Laff It Off by contra(m): 12:23pm On Dec 23, 2011 |
wetin you expect? As a big boi, paid cash! |
Re: Laff It Off by Nobody: 12:25pm On Dec 23, 2011 |
HEEEEEEEEEEEEEEEEEYY, , I GBADUN DIS JOKE , NYC ONE |
Re: Laff It Off by bunmioguns(m): 2:11pm On Dec 23, 2011 |
contra: heeeeeeeeeeeeeeeeeeyyyyyyyyy, where u fit get dt amt pay |
Re: Laff It Off by Nobody: 5:35pm On Dec 23, 2011 |
^^^ hhhhhhhhhheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeey, from ya house girl pant bag |
Re: Laff It Off by oderemo(m): 5:58pm On Dec 23, 2011 |
I just dey imagine myself by your side. One questtion did u shout hey in igbo or yoruba stley, cos dem diff.oh. Heyyyyyyyyyyyyyyy iya basira mo ti gbe ohhhhh heyyyyyyyyyyyyyyyy chinedu this odika dangerrouss. |
Re: Laff It Off by bunmioguns(m): 3:10am On Dec 24, 2011 |
DONkollione: hhhhhheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeey yyyyyy, na u dey help her wash pant, cos hw u take no say money dey there |
(1) (Reply)
Funny: Pastor Visiting His Congregation / Akpors, The Poor Husband...laff It Out / If You Are Formidable Enough To Answer This Questions!!!#recharge Card Awaits U#
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |