Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,840 members, 7,945,695 topics. Date: Wednesday, 11 September 2024 at 12:35 AM

Wahala Dey Ooooo! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wahala Dey Ooooo! (1935 Views)

Na Wa For Men Ooooo / Wahala Dey O. My Ex Threatened To Kill Me! / I Need Ur Help Ooooo. Only Mature Minds Pls. U Just Have To Read This. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:14pm On Dec 23, 2011
One of my pally Osas wey we dey roll back then in Benin get serious problem.The guy na primary school teacher for lagos and im dey madly in love with one fine yellow pawpaw igbo girl called ifeoma.Now according to wetin my pally Osas tell me he don dey date this igbo babe for six years and the relationship really go smooth.Now Osas na every woman's dream.He is a very dedicated christian brother and na deeper life church e dey attend.He no dey drink beer and neither does he smoke and even sef he dey spend almost half of im quality time inside church.Wen he recieve im paltry salary half of it dey go to the church in sowing the seed.Now Osas be propose to Ifeoma and ifeoma agree to the proposal but wen ifeoma carry osas go their house to see her parents and introduce osas to them as her husband to be the parents go give am better welcome.Accordin to Osas tell me wen the parents ask of im profession and im come tell dem say na teacher for primary school im be the thing no go down well with thei parents.The parents come say for them to allow osas marry their dauther im must be ready to drop 580k(five hundred and eighty thousand naira),three hefty cows,two he-goats,five bags of race,20 bags of garri,10 cartons of beer,50 crates of soft drink,two packets of benson and hedges,two elephants tusks etc.My pally na just ordinary primary school teacher and right now he dey wonder were he go fit get 580k and how e go even fit get elephant tusks.He don already tell me say dis brideprice too dey expensive for him and to make matters worse the babe don dey already tell am to hurry to pay all the bride price wey her parents list for him.Na this xmas dem be wan marry but my pally jus dey kill himself with worry.I don already tell am to give the babe belle and by givin her belle the brideprice go reduce but pally no wan listen to me and im say as a good christian man e no fit do such a thing.My fellow esteemed nairlanders na wetin una think for this matter? sad
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:16pm On Dec 23, 2011
[size=40pt]pastor wey dey phuck free toto for 6yrs.
abegi![/size]
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:23pm On Dec 23, 2011
Lefooool tell your friend to channel his choice to other tribe. You're talking about my classic Igbo sisters here u know. Damn fucking one chick for 6yrs? o_O. . They should be taxing him for that 6 fucking years
Re: Wahala Dey Ooooo! by bekay911(f): 5:26pm On Dec 23, 2011
Lefu help am giv d gal belle am sure d gal dey eye u too
Re: Wahala Dey Ooooo! by isalegan2: 5:27pm On Dec 23, 2011
OK_2_NV:

pastor wey dey . . .

Yes o.  Community pastoring Naija Style"  Praise him - Fornicate - Praise him again.  Rinse - Repeat. grin

Anyway, we'll give him the benefit of the doubt.  It could have been much worse.  I was dreading a more disturbing story, considering the OP - something involving school girls.  shocked embarassed

The question is what to do about the In-law gifts.  That's not really considered the bride price.  Bride price is usually a very low set amount.  The list is extraneous, separate and not really something that is obligatory.  But everyone pays as much of it as they can.

Your Primary school teacher friend will have to negotiate and give them as much as he can.  They'll relent as long as he shows a willingness to meet them halfway.  I've heard that brides' families do this outrageous demands stuff all the time - it's quite common in some parts.
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:38pm On Dec 23, 2011
REALITY101:

Lefooool tell your friend to channel his choice to other tribe. You're talking about my classic Igbo sisters here u know. Damn bleeping one chick for 6yrs? o_O. . They should be taxing him for that 6 bleeping years
REALITY NA WAHH OOOO cheesy
U igbo guys too dey selfish with una women sef grin
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:41pm On Dec 23, 2011
Bro go make money first then we can discuss about that lol.
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:44pm On Dec 23, 2011
bekay911:

Lefu help am giv d gal belle am sure d gal dey eye u too
get behind me satan angry angry angry
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 5:46pm On Dec 23, 2011
Buhahahahhahaha
Re: Wahala Dey Ooooo! by cynthiafred67(f): 5:53pm On Dec 23, 2011
Lefu lefu u wit lie lie stories, anyway sha if na true u dey talk, tell the guy say make him tell them say him no get dat kind of money, or better still borrow the guy money make him take marry waitin him don dey chop 4 six years.
Re: Wahala Dey Ooooo! by bekay911(f): 5:57pm On Dec 23, 2011
lefulefu:

get behind me satan angry angry angry
wetin u dey fear
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 6:01pm On Dec 23, 2011
[size=80pt]@: cynthiafred67
you are smoking hot![/size]
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 6:03pm On Dec 23, 2011
@: bekay911
are u a transformer? all i see is a race car on ur profile
Re: Wahala Dey Ooooo! by bekay911(f): 6:20pm On Dec 23, 2011
Lol dnt u lyk it? Criminals r hot
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 6:30pm On Dec 23, 2011
angry
Re: Wahala Dey Ooooo! by bekay911(f): 6:33pm On Dec 23, 2011
:p
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 6:38pm On Dec 23, 2011
OK_2_NV:

[size=80pt]@: cynthiafred67
you are smoking hot![/size]




shocked shocked shocked Oh well na your choice
Re: Wahala Dey Ooooo! by Orikinla(m): 7:05pm On Dec 23, 2011
The story has more fiction than fact.
Re: Wahala Dey Ooooo! by Idowuogbo(f): 9:21pm On Dec 23, 2011
Lefroggie u again guy u dey wasting away o,i see ur talent is lying y not fabricate a script for d ghanian movie industry, at least if u are not rolling in dollars u fit claim big boy in cedes wen ur movie takes over.Overgrown malu den use lie swear for you ni lool
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 9:59pm On Dec 23, 2011
Free him biko smiley
Re: Wahala Dey Ooooo! by Goldieluks: 11:17am On Dec 24, 2011
Lefu always telling tales very fake ones.
Re: Wahala Dey Ooooo! by Chimezie198(m): 12:06pm On Dec 24, 2011
OK_2_NV:

@: bekay911
are u a transformer? all i see is a race car on your profile
I taya o!
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 1:01pm On Dec 24, 2011
dude u should be a scriptwriter.
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 3:28pm On Dec 26, 2011
cynthiafred67:

Lefu lefu u wit lie lie stories, anyway sha if na true u dey talk, tell the guy say make him tell them say him no get dat kind of money, or better still borrow the guy money make him take marry waitin him don dey chop 4 six years.
fine girl hw was ur christmas wink?
any goody for ur prince? cool
Re: Wahala Dey Ooooo! by tellwisdom: 3:51pm On Dec 26, 2011
Bro, come to my house and eat turkey and rice. U need it smiley
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 4:55pm On Dec 26, 2011
tellwisdom:

Bro, come to my house and eat turkey and rice. U need it smiley
tank u my broda wink wink wink wink
hope say cold palm wine dey oooooo cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Wahala Dey Ooooo! by tellwisdom: 5:19pm On Dec 26, 2011
Choiiiiiii cheesy cheesy. Elemu oguro. Man wey saby grin grin # U be elder wink
Re: Wahala Dey Ooooo! by Goldieluks: 5:22pm On Dec 26, 2011
undecided undecided
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 6:03pm On Dec 26, 2011
tellwisdom my broda cheesy i go turn 29 by next yr january on the 18 so yes i be young old man grin.Can u imagine dis morning i wake up come pull one grey hair frm my head.Ehn i be an old man living inside a young man body grin.True talk one of the elders for my village even say i am Gandoki reincanated cheesy
@Goldielucks
goldie goldie na wetin nah? shocked
i dey vex becoz i visit u yesterday for ur house during the xmass jollification? grin grin grin grin
srry ooooo grin but i be dey knock for ur gate but nah ur dog Bruno just dey bark at men and the dog no wan let me enter inside ur compund grin grin
Re: Wahala Dey Ooooo! by Goldieluks: 6:04pm On Dec 26, 2011
Lefu why you no call me before coming? you ran out of credit? cheesy
Re: Wahala Dey Ooooo! by Nobody: 7:07pm On Dec 26, 2011
Aaagghh Goldie hw a whole prince like me go come dey run out of credit? grin grin grin.Me wey dey dash recharge cards to babes left and right, I be call u but e come say ur phone number is busy.I for try risk am enter ur compound but dat ur wicked dog look like say e dey ready to chop me grin
Re: Wahala Dey Ooooo! by tellwisdom: 6:18pm On Dec 27, 2011
grin grin grin lefu, man wey saby

Goldie, happy xmas and nyc new yr ahead. smiley

(1) (Reply)

Relationship Issues (hitting A Woman/man) / Should I Guy Give His Girl 500k To Open A Shop On Blind Faith? / MY Friend's Husband Has Bad Breath

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.