Stats: 3,183,942 members, 7,922,331 topics. Date: Friday, 16 August 2024 at 02:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / -Who's Online- (15775 Views)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (21) (Reply) (Go Down)
Re: -Who's Online- by mukina2: 10:34pm On Nov 07, 2007 |
meaning comot for road ![]() before i wound you join ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by niceuzor: 11:11pm On Nov 07, 2007 |
![]() See me See Wahala oh "My Own Thread Again" ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 11:23pm On Nov 07, 2007 |
hahahahahahaha for Nairaland no thread belongs to anyone ![]() ![]() post away ![]() |
Re: -Who's Online- by mailmalc(m): 12:58am On Nov 08, 2007 |
@mukina 1 and 2 there must be a 1 now. . haba. . . |
Re: -Who's Online- by niceuzor: 8:24pm On Nov 08, 2007 |
Buzz Mukinatu !!! How re u doing? ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 8:41pm On Nov 08, 2007 |
Mailman there is only one mukina2 ![]() Nice why u dey buzz me ![]() ![]() am cool |
Re: -Who's Online- by niceuzor: 8:53pm On Nov 08, 2007 |
wetin dey happen since yesterday u just dey vex ![]() Hope say all is well? ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 9:00pm On Nov 08, 2007 |
lol . .all is well na ![]() aw u dey? ![]() |
Re: -Who's Online- by niceuzor: 10:01pm On Nov 08, 2007 |
Oh girl i dey fine ![]() you just dump me na? ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 10:11pm On Nov 08, 2007 |
![]() ![]() ![]() please how we take date sotey i dump you? ![]() ![]() make you dey take ur time post o ![]() aw bodi? |
Re: -Who's Online- by holythug(m): 10:22pm On Nov 08, 2007 |
muki baby na here u dey, i don dey search d whole of nairaland aba muki y una dump freekick like that, owo epo laye n bani la ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 10:25pm On Nov 08, 2007 |
wey you go dey under bridge aw i suppose see you ![]() ![]() how far? ![]() |
Re: -Who's Online- by niceuzor: 10:28pm On Nov 08, 2007 |
Ok Muki u don see another man abi ![]() make i leave una make una yarn well well ![]() |
Re: -Who's Online- by Nobody: 7:50am On Nov 09, 2007 |
hi nicez buzz are you there ? |
Re: -Who's Online- by finekid(m): 8:16am On Nov 09, 2007 |
. . . . . . . . . .Bleep peeps Bleep. . . . . . . . . . |
Re: -Who's Online- by niceuzor: 12:33pm On Nov 09, 2007 |
mdsocks - i'm kool just surfing & chilling ![]() |
Re: -Who's Online- by Infourmer: 2:17pm On Nov 09, 2007 |
I'm online ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 4:20pm On Nov 09, 2007 |
buzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz lady ![]() |
Re: -Who's Online- by iice(f): 4:23pm On Nov 09, 2007 |
Beezzzzzzzzzzz Lady? ![]() ![]() I dey! |
Re: -Who's Online- by mukina2: 4:51pm On Nov 09, 2007 |
bozzzzzzzz ![]() Marker nefa open since? ![]() ![]() ![]() I cant wait for the traders to display their wares ![]() My pocket is overflowing ![]() how far na ![]() |
Re: -Who's Online- by iice(f): 5:09pm On Nov 09, 2007 |
Bizzzzzzzzzzzz Wetin? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Jewelry? Food? Clothes? Wetin you want? Pesin dey bug me. . .con interrupt my film ![]() ![]() How far? ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 5:22pm On Nov 09, 2007 |
ha!! trust me na anything buyable ![]() you know , this kind of market dem dey sell plenty things ![]() i want it to open to so i can empty my pocket and drain someone's own too ![]() ![]() tell the persin wey interrupt say i loff am ![]() Tell him/her/it ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by iice(f): 5:35pm On Nov 09, 2007 |
Am all for chopping pesin money ![]() ![]() ![]() You really don't want me to tell that pesin say you loff am ooo ![]() ![]() It has gone away ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Open your pocket. . .i put some suya for you inside there ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 8:33pm On Nov 09, 2007 |
Yeah ![]() ![]() stop tempting me with suya again today o ![]() ![]() ![]() lol if its who i am thinking it is . noo nor tel am that o ![]() ![]() ![]() ![]() na for my plate i want the suya ![]() ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by sod4luv(m): 7:29pm On Nov 10, 2007 |
anyone here? |
Re: -Who's Online- by finekid(m): 12:38pm On Nov 11, 2007 |
. . . not a single soul. . . |
Re: -Who's Online- by Paulash(m): 10:46pm On Nov 11, 2007 |
hoKnock! Knock !! Who's Home? |
Re: -Who's Online- by iice(f): 3:36am On Nov 12, 2007 |
![]() ![]() ![]() Buzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzingggggggggggggggggggggg Sleepppppppppppppppppppp ![]() ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 8:43pm On Nov 12, 2007 |
buzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz bessssssssssssssssssssssssssssssssssss ![]() Arsenal will be playing soon ![]() ![]() Laydeeeeeeeeeeeeee . you see the choc i buy you ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by iice(f): 8:49pm On Nov 12, 2007 |
Bizzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz Psyching myself for beowulf! ![]() ![]() Laydeee. . .i nor want that kind choc ![]() ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by ajadrage: 8:52pm On Nov 12, 2007 |
Better all of una fall on your knees and start praying that Reading no go play their spoiler role today oh, because any slip up meeen, those Fergie guys won't let Arsene and company catch up lie lie ![]() Infact for the next two hours or so, a lot of people are going to be in another state of existence entirely, na wa oh Let's enjoy a good game sha ![]() It's going to be freezing out there tonight Iice at work again ![]() ![]() ![]() |
Re: -Who's Online- by mukina2: 9:09pm On Nov 12, 2007 |
Laydee make you nor waste my hard earned money o ![]() ![]() ok if persin sabi Ajad make una warn am for me o ![]() ![]() i go wound am o ![]() |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (21) (Reply)
Brain Teasers / How Good Can You Rant About Rant / Match 2 Personalities 2 Make A Couple P-t Ii
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |