Stats: 3,232,283 members, 8,090,853 topics. Date: Saturday, 01 March 2025 at 06:12 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / About Rwandan girls and their lust for Nigerian men (2732 Views)
Men Can Actually Control Their Lust. Just See The Female Body As EXCESS FLESH!!! / What Exactly Makes Some Men Attracted T And Lust For Chubby/massive/fat Ladies? / "Nigerian Girls And Prostitution In Italy, Are You Not Ashamed?"- Akpoka Desmond (2) (3) (4)
About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Nnamdipapa(m): 9:45pm On Feb 27 |
My people, wahala dey oo! So yesterday, I go chop dinner with this fine babe yesterday and we have known each other about a month now. We spent like four hours gisting about her country, the babe na from Burundi, but her mama na original Rwandan. To be honest, this was the first time I ever jam anybody from Burundi in my life so I found the encounter fascinating. As we dey reason, she just drop one hot gist wey scatter my brain. She say Rwandan babes na the finest for East Africa, and guess what? Na Nigerian men dem dey like die! She talk say if a Rwandan babe see say you be Naija guy, she fit use style toast you, married or single, e no concern them. She say the first question wey dem go ask any man wey dem meet na, "Where you from?" If you say Naija, na there wahala go start. She even warn me say, “Abeg, no go Rwanda alone o, because you fit no return to your family.” I say, “Aunty, no dey whine me abeg.” The funniest part be say she talk say Rwandan women no send their own men at all—dem no like them one bit. In fact, she say many Naija guys wey travel go Rwanda don forget their family for Nigeria because of these babes. Some don turn full-time residents, dey buy car and house for these women. She say Rwandan babes are never confrontational or aggressive like Nigerian girls. As she dey talk, I just dey look am like, “Aunty, you dey exaggerate.” But my spirit tell me say this matter need proper investigation. So na so I don book vacation for Rwanda early next year. I must go confirm this thing with my own eye. I no fit carry last for this kind of research. My people, if una no hear from me again by next year, just know say na Rwandan babe don kidnap me. Abeg, una go need come rescue me! 😆 Guys, jokes apart, I am not making any of the above up; the lady was serious when she told me these babes would snatch me if I stepped in Rwanda. 5 Likes 1 Share
|
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by muyico(m): 10:49pm On Feb 27 |
Totally wrong! Maybe wayward ladies! |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Nnamdipapa(m): 10:51pm On Feb 27 |
muyico: Not wayward, most of their ladies will directly come unto you if you are a Nigerian. |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by wiseone28: 10:55pm On Feb 27 |
Oboy Rwanda girls are Angels on Earth |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Nnamdipapa(m): 11:00pm On Feb 27 |
wiseone28: They are slender, gentle, always smiling, non-aggressive, and will never argue with their men. 6 Likes 1 Share |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by wiseone28: 11:02pm On Feb 27 |
Nnamdipapa:Very beautiful but i am afraid of the tutu's tribe wey dey like Fulani for this part of Africa |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by composure: 11:04pm On Feb 27 |
Honestly,,,if I have my way I will go for a foreigner. A good number of Nigeria women lack respect for.thier men 15 Likes 1 Share |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Nnamdipapa(m): 11:07pm On Feb 27 |
wiseone28: I will find out for myself when I land there. I only interracted with one Rwandan lady so far. |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by bullabong(m): 3:54am On Feb 28 |
Nnamdipapa:safe trip and please keep us posted!! 2 Likes 1 Share |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by hakeemhakeem(m): 5:16am On Feb 28 |
Make them immigrate come naija |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Edoreborn: 6:05am On Feb 28 |
They are so pretty.. I noticed them from that movie,, "sometimes in April"..love them die..if wishes were horses bro |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Deelaw(m): 6:58am On Feb 28 |
wiseone28: "Hutu" olodo, it's "Hutu" |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Bendeco02: 7:33am On Feb 28 |
Deelaw:Must you insult to correct him? So what made him olodo is calling Hutu - Tutu? |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Baronthecelebri: 8:10am On Feb 28 |
Good for her |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Deelaw(m): 8:24am On Feb 28 |
Bendeco02: Olodo is not an insult, it's means "learner" olodo! Sorry sir....Learner! 🫢 1 Like |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by ikynokia(m): 8:41am On Feb 28 |
Yes oh it's true I met this Rwanda babe online it's been great having nice video call and she said their men are so lazy not romantic they just so much love naija guys |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by wiseone28: 8:41am On Feb 28 |
Deelaw: 2 Likes
|
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by wiseone28: 8:42am On Feb 28 |
Bendeco02:Don't mind the scallywag |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Bouncing2(m): 9:03am On Feb 28 |
Deelaw: Hutu women dey fine?….kai Haba You be olodo too. The guy meant to say ‘Tutsi’ women. Olodo 1 Like |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Samantha125(f): 9:12am On Feb 28 |
First you said you're a married man based in America, jiki jiki you're based in the Gambia due to some opportunities there...🤭🤭🤭... And now you're seeing a Burundian Rwandan? Why are you everywhere like MTN? It's like we're being cooked like jollof rice here. And I know you're a professional troll, but please don't come for my head... I'm fragile...😏😏😏 4 Likes 1 Share |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Deelaw(m): 10:03am On Feb 28 |
Bouncing2: But he almost call them To-To women....E good? Oju-eja rabata e gooooooooood?? 😲 |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Natbrowny: 11:28am On Feb 28 |
I'm a witness. They've got ass. Fresh ones. |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by keymatt(m): 11:58am On Feb 28 |
As for me, woman na woman no matter where they come from. In this Rwandan case, nollywood is to blame. 1 Like |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by tanigororo: 12:49pm On Feb 28 |
Samantha125:Can't you just enjoy the sweet L** in peace 1 Like |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Samantha125(f): 12:57pm On Feb 28 |
How can I enjoy it when today he's married in America, tomorrow he's engaged in Gambia, then the following day he's single and searching in Rwanda?🤦🤦🤦 Next time he'll claim to be a widower in Afghanistan. tanigororo: |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by ASAPFERG: 1:54pm On Feb 28 |
Igbo people and delusions ![]() 1 Like |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Bizmind95: 2:04pm On Feb 28 |
Nnamdi in Wonderland ![]() |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by emperor4love(m): 2:28pm On Feb 28 |
Edoreborn:america way de act film u go tink say na fr africa de run am ooh,de might not b Rwanda ooh,I hv watch it, denzel na main actor |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Edoreborn: 3:06pm On Feb 28 |
emperor4love:No sir,,they used d natives as well..they are basically endowed downstairs with their fine foreheads 1 Like |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by tanigororo: 4:21pm On Feb 28 |
Samantha125:Jẹ Bẹ(Chop am laidat) |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Nnamdipapa(m): 5:08pm On Feb 28 |
ASAPFERG: So the lady telling me the story was deluded right? She is half Rwandese and none of my write up is my opinion. |
Re: About Rwandan girls and their lust for Nigerian men by Nnamdipapa(m): 5:10pm On Feb 28 |
Samantha125: Hahahahhaaha! ![]() ![]() My beautiful Samantha125, so you do not believe my stories? As a born again believer, I do not lie Now, I feel sad! |
Husbands Will Be Scarce By 2023 - Women Group / How To CHEAT On Your GIRLFRIEND Without Being CAUGHT / Can You Allow This Cake In Your Wedding?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |