Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,199 members, 7,880,739 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 05:10 AM

U Dey Ready To Receive Montly Allowance Frm Ur Wife Or Girlfriend Plus Insult? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / U Dey Ready To Receive Montly Allowance Frm Ur Wife Or Girlfriend Plus Insult? (567 Views)

Naija Babes Una Dey Ready To Marry A Very Handsome Intelligent Dwarf? / Your Duty As Someone's Boyfriend Or Girlfriend? / Worst Thing Your Boyfriend Or Girlfriend Has Ever Done? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

U Dey Ready To Receive Montly Allowance Frm Ur Wife Or Girlfriend Plus Insult? by Nobody: 8:21pm On Dec 31, 2011
if e be say u no get job or dem recently lay u off frm ur place of work and ur wife or girlfriend tell u say she go dey give u m0nthly allowance.If e be say wen she dey give u the money she come dey insult u on top of it.If she dey call u lazy man or worthless man after she don give u the money u go gree take the money from her? cool
Re: U Dey Ready To Receive Montly Allowance Frm Ur Wife Or Girlfriend Plus Insult? by dadicvila(m): 8:27pm On Dec 31, 2011
Nna bros for this harsh economic tyms i go throway shame take am oO!!but i go make sure say wen my levels change she go hear weeee undecided undecided

(1) (Reply)

Effect Of Fuel Subsidy Removal On Romance And Others / The Crushed Orange / Is Once A Cheater, Always A Cheat In Relationship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.