Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,068 members, 8,004,753 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 05:48 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warri Guy And Jonathan Over Subsidy (1177 Views)
When Warri Guy Shows He Get What It Takes To Deal With Igbo Guy! LOL! / Conversation Between A Guy And A Girl On BBM..............,,,,, Very Funny / Warri Guy And Jonathan Over Fuel Subsidy (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Warri Guy And Jonathan Over Subsidy by Nosyke(m): 7:30pm On Jan 08, 2012 |
WARRI GUY:bros i hail oh! JONATHAN:u er welcome WARRI GUY:bros the tin wey mak mi com see u,na because of d mata wey dey ground so, , , JONATHAN:u mean d removal of fuel subsidy WARRI GUY:exactly!bros mak i ask u,na u put d subsidy dere? JONATHAN:NO WARRI GUY:why u go dey comot somtin wey anoda person put, abacha,obasanjo nd oda sturborn past president no comot am ,na u wey soft like banana com get mind take comot am, u wel so! JONATHAN:but its for d gud of nigeria WARRI GUY:abeg hold am!wetin una don do for nigeria wey gud, assu de strke,boko haram dey bomb,nepa wit dere madness,nw u com worsen d whole tin, go comot subsidy wey person lik u put, bros u don fall my hand. JONATHAN: pls dont b annoyid WARRI GUY:bros no provoke mi ooo,if u knw wetnn gud for u make u go put back wetin u comot.see as your face b lik som tin wey dem comot subsidy frm!!! |
Re: Warri Guy And Jonathan Over Subsidy by bright007(f): 7:53pm On Jan 08, 2012 |
*u try! |
(1) (Reply)
Joke Of The Day 101 / Where Do Talkatives Get The Words They Talk From? / What The White Man Told His Friend
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |