Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,966 members, 7,949,290 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 05:13 AM

Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man (1808 Views)

Guys: How To Pamper Your Pussi (pics) / African Ladies Please Learn How To Pamper Your Men / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (Go Down)

Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Nobody: 9:25pm On Jan 11, 2012
Naija girls make una learn from oyibo girls the best way to give a man better s3x and hw to pamper him with love.Just look at the men wey dey date oyibo babes nah and see hw fresh and younger looking dem look.see me for example hw my skin dey shine and hw fresh looking i look also.all this one na because my oyibo babe know how to take care of me and she also dey pamper me with lovey lovey cheesy.ehn make u see the naija guys wey dey date naija girls how such guys really look.see many guys wey dey married to naija babes don old by force.many of them don get plenty wrinkles for face and some don lost all their hair by force.ehn imagine a guy wey never reach 30yrs don already dey grow bald head all becoz of the excessive stress wey im naija girlfriend or wife dey give am grin.naija babes abeg make una take example from oyibo babes nah and see hw dem dey pamper their bobo with love.ehn fuel subsidy wahala don already dey wey down the average naija man so abeg oo make una no jus dey add una own wahala join dis fuel subsidy wahala ooo grin
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by claremont(m): 9:33pm On Jan 11, 2012
As ridiculous as it sounds, there is some element of truth in this.
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Mynd44: 9:41pm On Jan 11, 2012
Crap
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by xynerise: 10:06pm On Jan 11, 2012
@poster. Albino is allowed right? grin
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Mynd44: 10:36pm On Jan 11, 2012
^^^
Only if she has blonde hair
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Nobody: 11:11pm On Jan 11, 2012
The kind of stupidity exhibited in the original post, could prove to be fatal, if not checked with cheerful readiness and a sort of briskness attached to it!. . . Utter Gibberish
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Mynd44: 12:14am On Jan 12, 2012
o,o
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by MrsChima1(f): 1:27am On Jan 12, 2012
Learn what from white chicks?
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Nobody: 1:45am On Jan 12, 2012
white girls dont bath and they dont wipe their behinds after visiting the toilet.is this what nigerian women should learn frm them?

1 Like

Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Ranoscky(m): 2:30am On Jan 12, 2012
^ Stop goin around and peepin on white girls takin shower or pinchin a loaf. It makes u immature!
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Mynd44: 6:17am On Jan 12, 2012
^^^
Actually, it only makes him a pervert
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Cuddlemii: 7:10am On Jan 12, 2012
lefulefu:

Naija girls make una learn from oyibo girls the best way to give a man better s3x and hw to pamper him with love.Just look at the men wey dey date oyibo babes nah and see hw fresh and younger looking dem look.see me for example hw my skin dey shine and hw fresh looking i look also.all this one na because my oyibo babe know how to take care of me and she also dey pamper me with lovey lovey cheesy.ehn make u see the naija guys wey dey date naija girls how such guys really look.see many guys wey dey married to naija babes don old by force.many of them don get plenty wrinkles for face and some don lost all their hair by force.ehn imagine a guy wey never reach 30yrs don already dey grow bald head all becoz of the excessive stress wey im naija girlfriend or wife dey give am grin.naija babes abeg make una take example from oyibo babes nah and see hw dem dey pamper their bobo with love.ehn fuel subsidy wahala don already dey wey down the average naija man so abeg oo make una no jus dey add una own wahala join dis fuel subsidy wahala ooo grin

Bros, Happy New Year! You still dey dis level? naija babes this and that. dem no dey impt but u talk about dem on a daily. u no go talk true make i find u wife wey set wella, u no every na.
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Mynd44: 9:43am On Jan 12, 2012
Cuddlemii, You wanna make some toung lady out there miserable abi? Cos that's what will happen if you hook them up
Re: Naija Babes Abeg Make Una Learn Frm Oyibo Babes On The Way To Pamper A Man by Nobody: 3:37pm On Jan 12, 2012
[quote grin link=topic=844075.msg9947065#msg9947065 date=1326348601]
Bros, Happy New Year! You still dey dis level? naija babes this and that. dem no dey impt but u talk about dem on a daily. u no go talk true make i find u wife wey set wella, u no every na.
[quote][/quote]
cuddle mai mai grin
wich levels nah?
hw u go jus come ignore ur bobo.i know ever see ur breaklight for here ooooooo.anyway how oga chibweze and im spareparts stall.hope say u no dey forget prepare im 12 ocock apku and ewedu oooo grin grin grin grin grin

(1)

Gay Guys Why Marry Ladies? / Pls Advice ! My Fiancé Is Cheating On Me / She Wants Me To Let Her Date Other Men So She Can....

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.