Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,619 members, 7,888,975 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 07:37 PM

Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes (6734 Views)

Some Girls Sabi Use Their Toto Clip Person Prick / An Example Of The Way Naija Babes Act Nowadays / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 6:07pm On Jan 15, 2012
lefulefu:

since na me near u pass i suppose kis dat bakassi angry



With that your mouth wen dey drop spit every seconds? Mbanu! I no wan get rabbies for my bakassi abeg.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 6:09pm On Jan 15, 2012
Lefulefu= ynash kisser
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 6:27pm On Jan 15, 2012
Mynd_44:

Lefulefu= ynash kisser
at least i better pass u wey dey kiss im goat for mouth.mouth wey ur goat never brush grin grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 6:32pm On Jan 15, 2012
tellwisdom:

He's a man with Nine life. So wetin wan kill am na? undecided undecided
omo na hundred lives i get oooo grin grin
and by the way make u no mind that agbaya wey dey call imsef Mynds.See im coconut head as e be grin grin grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 6:38pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:



With that your mouth wen dey drop spit every seconds? Mbanu! I no wan get rabbies for my bakassi abeg.

haba goldie goldie dem no dey play with u again shocked :oehn i go joke with u small sam! sam!! u go start to dey vex with me and dey pour hot oil and brimestone on top of my head grin.
omo nah play i jus dey paly with u nah wink.
oya smile for me cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
show me those ur two sexy open teeth wink wink wink wink wink wink
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by eghost247(m): 6:46pm On Jan 15, 2012
;d ;d

Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 8:57pm On Jan 15, 2012
But still Lefulefu=ynash kisser
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 9:13pm On Jan 15, 2012
Hmm from one or two Nigeria movies I have seen I believe the post. They bite lips and nose. Gross
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 12:46am On Jan 16, 2012
They bite? That's because they like eating Ponmo
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 5:42am On Jan 16, 2012
What on earth is that?
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Jenifa1: 6:35am On Jan 16, 2012
this is disgusting.
lefulefu. I hope you r not kissing your oyinbo babe like this o
d girl is in pain!

www.nairaland.com/attachments/614953_mm48zvnj_tw1_jpg91ef545faac1776300046be7fa14f575
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 8:30am On Jan 16, 2012
REALITY101:

What on earth is that?
Take off the meat off cow meat and you are left with only the skin.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by safarigirl(f): 12:40pm On Jan 16, 2012
Same person with same dumb topics.

Everyone is entitled to their own opinion at the end ☺₣ the day
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 2:03pm On Jan 16, 2012
I tire for all these topics oooo
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 2:23pm On Jan 16, 2012
@topic it might be true.
i wouldn't know. tongue
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by jaybee3(m): 2:26pm On Jan 16, 2012
How many have you kissed to come to that wild conclusion Oga?
If you didn't use yourself as the guinea pig then where is the evidence of your survey?
Did you pluck out this your wild assertion from you know where?
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 3:44pm On Jan 16, 2012
Stupid thread as usual. . .

Because person wan chop meat, e dey call cow "brother". . . Nonsense!
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 6:34pm On Jan 16, 2012
Sexkillz, this is about Ponmo
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 11:08pm On Jan 16, 2012
Jenifa_:

this is disgusting.
lefulefu. I hope you r not kissing your oyinbo babe like this o
d girl is in pain!

www.nairaland.com/attachments/614953_mm48zvnj_tw1_jpg91ef545faac1776300046be7fa14f575

grin grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Cuddler: 11:13pm On Jan 16, 2012
@lefulefu baby, I come bearing gifts as usual. I no sey u dey like dis kain thing so enjoy. your orientation must to change by force wink

http://www.facebook.com/pages/Queen-Oluwaseun-Femitale-Teminife-Kings-Queens-Breeds/198144750254776
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by richy5(m): 2:00pm On Jan 17, 2012
saxywale:

grin grin grin
twp poor africa kissing, na wa oooo
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 3:22pm On Jan 17, 2012
Msdarkskin, can I kiss you?
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by ronkebp(f): 4:41pm On Jan 17, 2012
Lefulefu, all the balck people don get freedom from the oyibos, but na only you refuse, to give yourself freedom. How long Lefu!!! How long!!!!?
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 6:52pm On Jan 17, 2012
No mind the guy he's ming is still colonised
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 7:42pm On Jan 17, 2012
With time they will be aiight. We all know they copy a lot and at the end do more than the shits they copied from BET,MTV etc. Ie sucking d1ck, I heard they now PHD holders in dck sucking.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 7:51pm On Jan 17, 2012
No comment on that
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 7:54pm On Jan 17, 2012
I didn't ask you to dude
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 7:56pm On Jan 17, 2012
Jenifa_:

this is disgusting.
lefulefu. I hope you r not kissing your oyinbo babe like this o
d girl is in pain!

www.nairaland.com/attachments/614953_mm48zvnj_tw1_jpg91ef545faac1776300046be7fa14f575
Men that guy in the picture is totally merciless grin.See as he wan finish the girl mouth.Poor girl grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Njgirl1: 8:05pm On Jan 17, 2012
ronkebp:

Lefulefu, all the balck people don get freedom from the oyibos, but na only you refuse, to give yourself freedom. How long Lefu!!! How long!!!!?
lmao lmao lmao lmao lmao lmao lmao lmao lmao lmao lmao.
Actually the post is probably true because kissing is a borrowed culture so when something is borrowed u cant do it as good as the originators, in addition to that the average oyibo gal living in a western country starts kissing quite early in life, u could see 8 year old kids anticipating their first kiss, but in 9ja do u know how many adult nollywood actors that have been interviewed on how their spouses feel when they kiss on screen, cos d culture is alien? The average 9ja gal starts kissing at a much later age let me say 18, so person wey begin kiss at 8 and one wey begin kiss at 18 who go sabi kiss pass?
Lefu myt be right but this post is more about his bush oyibo worship religion than it is about a non existent kissing olympics.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by ronkebp(f): 8:05pm On Jan 17, 2012
^^^^^^^ The guy's lips almost covered the girl's nose gan sef, you can tell they are in the act.!!!! shocked shocked shocked shocked

(1) (2) (Reply)

My Top 15 Most Romantic Love Songs - IMO / Just Curious>>>>>>who Comes First In A Man's Life? / Who Remembers This And What It Was Called (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.