Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,783 members, 7,969,317 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 04:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Swear To God, She Smoke Weed (2331 Views)
My God!!! She Caught Me Washing Plate / How Many Girls Can Solemly Swear To This Picture / Thank God She Is Black And Beautiful (2) (3) (4)
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Goldieluks: 9:54am On Jan 31, 2012 |
seedord247: Okay sleep wella. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 9:56am On Jan 31, 2012 |
I don come back jare, i dey facebook chat nd mozat ni wey dat seedord my boy sef? |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 9:58am On Jan 31, 2012 |
Goldieluks, u dey use style dey whine urself abi, u no go pack well for whr guys dey talk. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by 9janinja1(f): 9:59am On Jan 31, 2012 |
Tosinville: yup if she's not sniffing or popping pills , all is well |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 10:07am On Jan 31, 2012 |
^OK born2fcck If i talk, i no dey talk about yankee mata 4 hia, afterall al dos 1s hia wey dey live 4 yankee use dia last time enter der ni cos dem no fit stand 9ja recession, so any man wey dey lag or villa still dey browse dey try pass 'em. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 10:08am On Jan 31, 2012 |
last dime |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by cynthiafred67(f): 11:17am On Jan 31, 2012 |
So na that time be the first time wai u see woman wai dey smoke weed? I no fit laff |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Chnges(m): 12:38pm On Jan 31, 2012 |
@ OP, The basement of your fears should be dependent on where she uses to smoke_ her punny or her mouth?? If it's the mouth,u're a coward. But if it's d punny_ O boy, run 4 ur lyf (u're brave), Oya tell me, which 1 she de use?? |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by claremont(m): 2:11pm On Jan 31, 2012 |
I'm a much better thinker and writer when I'm high and drunk, than most people are when they are sober. I have come across decent, cute ladies who take stuff worse than smoking a bunch of leaves. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by born2boink(m): 3:50pm On Jan 31, 2012 |
Ch@nges:Me no borrow insult from anybody and i no want make we fight each other, Na wetin I see I dey talk, as I bi Lagos waka boy, na many things I dey see but I never see toto wey dey smoke |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Goldieluks: 6:02pm On Jan 31, 2012 |
Tosin shat up there jor. Na today u know say I be guy? |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by drnoel: 6:20pm On Jan 31, 2012 |
Goldieluks: I bet u fancy the op |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 7:06pm On Jan 31, 2012 |
Goldieluks, even though make u talk say u b hermaphrodite, i no go follow u argue cos no one knows nothing about u even 190 dat always try to relocate with women on here. Besides u are too secretive, perhaps u aint fly thats why. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Goldieluks: 7:12pm On Jan 31, 2012 |
Tosinville: Hahahahahahahah so how many peeps have you met off NL? Cause I've met few. You?Lol@ you ain't fly, am a human being,not an insect. I beg ur pardon. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 7:27pm On Jan 31, 2012 |
pardon abt d relocate, i mean associate instead ^^anyway its not mandatory i must meet ppl offline, besides i had no intention to affiliate myself with anyone on here in reality but facebook is still there to know more about ppl u talk to online, u aren't even no whr on 190's list. Moreso, pls don't let inferiority complex keep on killing you & be proud of whom u are and u already know what i mean by being fly so stop teasing yourself. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Goldieluks: 8:27pm On Jan 31, 2012 |
Oh dear tosin like seriously?? Are you for real?? Well am dissapointed with your mean remarks. What do you want to use my identity for?? Like u rightly said,am not here to meet everyone offline,except a selected few. So what your saying is by revealing my identity all over NL makes me fly?? The fucck?? Please enough of the meanie remarks and baseless arguement. Take a chill pill. Cheers! |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 8:39pm On Jan 31, 2012 |
^Ok i want to be your friend on fb, sincerely i like you, goldieluks. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Tosinville(m): 8:40pm On Jan 31, 2012 |
^Ok i want to be your friend on fb, sincerely i like you, goldieluks. |
Re: I Swear To God, She Smoke Weed by Chnges(m): 9:49pm On Jan 31, 2012 |
*my happiest nyt* @OP__i'll upload d video 4 u to watch soon |
How Much Did You Spend On The Engagement Ring? / Does She Like Me? / How To Propose Like A Boss
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |