Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,452 members, 7,881,595 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 01:29 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache (3174 Views)
How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** / Virgin Guys Are Mostly Ugly. True Or False? / My Advice To All Those Igbotic Girls dat Travelled To D Village To Kidnap Husband Dis December 2010! (2) (3) (4)
Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 3:00pm On Feb 22, 2012 |
yess oooooo, ugly naija babes too get wahala.many bobos wey get them as girlfriend or wife don lean by force because of the chronic problem wey dey follow wowor babes.na mostly wowor babes na dem dey form pass.if them dey waka for street dem go dey wait for u to halla them first and dem go jus dey pretend say dem no see u.if a beautiful babe can never behave like that.beautiful babes are always friendly and na dem go halla u first for road.a beautiful babe dey very submissive and dem dey understanding as a girlfriend or wife.a wowr babe sabi nag die and if u see dem dem go just dey sqeeze their wowor face 24/7 as if say soldier ant dey bite them for yansh.many bobos don already suffer stroke and heart failure because of their wowor wives or girlfriends. abeg may god save us frm wowor babes Amin! |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 3:09pm On Feb 22, 2012 |
Seconded |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by DAY12(m): 3:23pm On Feb 22, 2012 |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Dabss(m): 3:27pm On Feb 22, 2012 |
Nonsense. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by arrived(m): 5:43pm On Feb 22, 2012 |
I think lefu is right. Na worwor babes dey do shakara pass! |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by kokoye(m): 5:44pm On Feb 22, 2012 |
original diwowo dia shakara gives them 'confidence' |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Vansnickers: 9:32pm On Feb 22, 2012 |
arrived: How Ironical. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 10:10pm On Feb 22, 2012 |
I'm convinced lefulefu was one of those reporters/researchers with that condom company in Malaysia or wherever, who said that Nigerian women are the most adulterous. Pulling numbers and facts from the hole that sees no sunshine. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by MrsChima1(f): 10:13pm On Feb 22, 2012 |
Why do ugly men complain like females? |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 10:15pm On Feb 22, 2012 |
^^^ Because they were rejected. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by WebSurfer(m): 10:19pm On Feb 22, 2012 |
lefulefu where did they pick u from |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by pendo89(f): 10:35pm On Feb 22, 2012 |
why is lef ever complaining? you even complain on behalf of ur friends. Why are u soo troubled including ur friends? why are u always sorrounded by ugliness,poverty and dirt cz this is what u kp complaining about? your life must be very tiring and full of stress. seek God now. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by MrsChima1(f): 10:36pm On Feb 22, 2012 |
pendo89: Sista, that is all [size=44pt]HE KNOWS[/size]. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by afinic001(m): 10:42pm On Feb 22, 2012 |
True talk. Wowo girls will snub you but a fine gurl will give you attention so that you can spit your game. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Princek12(m): 4:45am On Feb 23, 2012 |
Mrs, Chima: so you agree that women complain a lot. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Exponental(m): 6:46am On Feb 23, 2012 |
@OP, Which kai talent u sef get wey be say na worwor girls dey com ur way. Overexperience don show life die. Pelee! |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by MrsChima1(f): 11:02am On Feb 23, 2012 |
Princek12: I agree ugly men complain like females. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Princek12(m): 1:24pm On Feb 23, 2012 |
Mrs, Chima: You agree that "ugly men" complain the way females like to complain. Right? |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 3:12pm On Feb 23, 2012 |
Exponental:omo as u see me so i be professional i don win gold medal for totology and many ppl agree say na me be the oga in chief when it comes to romance.from my numerious experience i don come see say na the very wowor babes for naija na dem dey too form.fine babes no dey form at all and dem dey friendly but wen it comes to wowor girls na different case entirely.ehn if u doubt me make u check nairaland for example.u go see say na the very very ugly girls na dem dey create all the wahala for nairaland and the forming sef wey dem dey form u go even begin to dey think say na beauty queens dem be . |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Beync(f): 3:24pm On Feb 23, 2012 |
lefulefu:Ok, i don hear ur prayer point. I go help u pray make God pity u provide beautiful girl wey go gree date u so that ur life go betta kwanu. so that u go come give betta testimony for here abeg, we don tire for u and ur wowo girl friends wahala. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Cuteobi(f): 3:33pm On Feb 23, 2012 |
Am gettin sick and tired of dese threads dat hav one thing or d oda to do ugly babes.NL guys post ur pis let's c how ugly u are.Lefulefu dat is complaing dosnt even hav the nerves to hav his pic on his profile |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 4:28pm On Feb 23, 2012 |
Cuteobi:lol ur wish is our command
|
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 4:33pm On Feb 23, 2012 |
cuteobi na my pix dey hungry abi? ok na me be dis dont get wet ooo
|
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Beync(f): 4:41pm On Feb 23, 2012 |
@tom dont let these gays attack u o. u dont need them again to confirm u r handsome. |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Cuteobi(f): 4:45pm On Feb 23, 2012 |
tom28:Fine boy no pimple! lefulefu:See as ur face black like my yansh! |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Killz3(m): 4:49pm On Feb 23, 2012 |
Cuteobi: |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by slimyem: 4:52pm On Feb 23, 2012 |
Ccwhen she gives in easily,she's cheap! When she fronts a little,she's ugly! So say lefu and likes. Its just better to be one's self and try not to please anybody. They'll complain no matter what anyways? |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 4:52pm On Feb 23, 2012 |
Cuteobi:na becos i rub native cream na im be like say my face black.on a normal day if u see me i dey chocolate in colour |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Beync(f): 5:09pm On Feb 23, 2012 |
^ hehehe so u be chameleon |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Cuteobi(f): 5:11pm On Feb 23, 2012 |
lefulefu:Buy stella pomade rub if u no get moni buy beta cream.at least e beta pass native cream |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 5:13pm On Feb 23, 2012 |
Cuteobi:na who tell u say i no get money? i jus dey patronise african products because i be a very patriotic african |
Re: Na Mostly Ugly Girls Dat Give U Problem And Heartache by Nobody: 5:18pm On Feb 23, 2012 |
Beync:no i be titled chief |
Help! I Need Advice On How I Can Forgive This Pastor. / This Are The Hottest Ladies To Ever Walk On Nairaland / 10 Ways To Make Your Woman Scream Your Name During Séx
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |