Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,575 members, 8,003,012 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 02:56 AM

LOLZ.... Drama Boy! ~ - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / LOLZ.... Drama Boy! ~ (893 Views)

HILARIOUS PHOTO: When Pastor Say's "Your Blessing Is On The Way"..lolz / Lolz!! How Yoruba Peolple Behave In A 4d House / Chai See Naija Woman Prayin Over Food. Praying For Big Yansh. Lolz (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

LOLZ.... Drama Boy! ~ by Nobody: 10:59pm On Apr 12, 2012
So na this things Jesus went thru because
of us!:O. Last Friday for church I joined
Drama groupcheesy they come make me
Jesus for that drama, because say I dark
small, they paint me with kalama abi
na Calamine lotion sef with oil make I
fair small, come put weavon for my
head=)) I resemble Majek fashek#:-s. I
come dey perform miracles! Turning
water into Beer, making the blind see
with one eye:p cripple to K leg! Come
reach to carry the cross X_X
Heeeeeey!! B4 I'll carry the cross reach
one pole the kind heat wey commot
for my body#:-s Haa! Reach the time
of flogging o boy eee! Na only pant I
wear8-| the person wey go flog me na
one guy wey I dey owe Money for
church! Appoooooo! This guy go twist
koboko with eletric wire!,:$ the guy
come flog me one tuwaaaaai!! I shout
JESUS!!!:]xx the director says camera
should cut! Jesus no dey shout Jesus,
say the guy go repeat the cane.....I
cum say I no do again..=D =))
Re: LOLZ.... Drama Boy! ~ by Manliness(m): 1:18am On Apr 13, 2012
^^^ Clap for yourself...Call Jesus, make he give u work undecided
Re: LOLZ.... Drama Boy! ~ by kay9(m): 9:39am On Apr 13, 2012
grin Silly u.
Re: LOLZ.... Drama Boy! ~ by Ruqaya(f): 11:28am On Apr 13, 2012
Make i laugh
Re: LOLZ.... Drama Boy! ~ by sutoboy(m): 10:36pm On Apr 13, 2012
O boy u sweet die.....but why u no write am well?


the tin take me almost hrs to edit am put for facebook
Re: LOLZ.... Drama Boy! ~ by JojoArmani(m): 12:30am On Apr 14, 2012
nice joke. Dis really made me laugh. Keep it up. Me likey

(1) (Reply)

Its Don Kollione Again! / Double Illiterates. / Caption This Pix!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.