Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,028 members, 7,966,790 topics. Date: Friday, 04 October 2024 at 11:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / David's Prayer In Pidgin English (7522 Views)
Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Translate This Pidgin English To Correct English / Bible Sermon With Translation In Pidgin English (2) (3) (4)
David's Prayer In Pidgin English by honeric01(m): 3:14pm On Apr 23, 2012 |
1. The Lord na my shepard. I dey kampe. 2. E make me sidon for where better dey flow and come put me next to stream make my body thermacool. 3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness because of Hin name. ... 4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram, reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko? Na so dem dey like backbone dey comfort me. 5. You don arrange good food on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with vaseline intensive lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go. 6. True true, better life and mercy go dey follow me till I quench. And I go tanda gidigba for the house of Chineke from lai lai to lai lai. God Almighty, Na you biko! AMEN. 1 Like |
Re: David's Prayer In Pidgin English by KwachImani(f): 6:36am On Apr 24, 2012 |
...chei.!....u will not kill me.... 1 Like |
Re: David's Prayer In Pidgin English by Ruqaya(f): 12:08pm On Apr 24, 2012 |
U dis guy sef funny |
Re: David's Prayer In Pidgin English by honeric01(m): 1:15pm On Apr 24, 2012 |
Ruqaya: U dis guy sef Wetin i do u dis damsel sef? |
Re: David's Prayer In Pidgin English by Montalo(m): 11:02pm On Apr 25, 2012 |
Wen waz d last tym u went 2 church? Dat aint lords prayer, dats psalm 23... |
Re: David's Prayer In Pidgin English by realsammie(m): 11:30pm On Apr 25, 2012 |
Montalo: Wen waz d last tym u went 2 church? Dat aint lords prayer, dats psalm 23...bros help me tell am |
Re: David's Prayer In Pidgin English by honeric01(m): 12:39am On Apr 26, 2012 |
Montalo: Wen waz d last tym u went 2 church? Dat aint lords prayer, dats psalm 23... na film trick. |
Re: David's Prayer In Pidgin English by domwas2(m): 9:38pm On Apr 26, 2012 |
lol i can't stop laughing |
Re: David's Prayer In Pidgin English by onoti(f): 5:31pm On Apr 27, 2012 |
Not bad...coming from a small mind like urs... |
Re: David's Prayer In Pidgin English by Nobody: 5:36pm On Apr 27, 2012 |
honeric01: 1. The Lord na my shepard. I dey kampe. |
Re: David's Prayer In Pidgin English by honeric01(m): 6:10pm On Apr 27, 2012 |
onoti: Not bad...coming from a small mind like urs... Why do u look like a ghost? are u an akumo? |
Re: David's Prayer In Pidgin English by KwachImani(f): 5:34am On Apr 28, 2012 |
honeric01:...that is not good...ok,...abeg...leave her alone...sha! |
Re: David's Prayer In Pidgin English by jamace(m): 7:01am On Apr 29, 2012 |
Till lai lai to lai lai, I go dey say AMIN, AMIN, AMIN ....... to this prayer. |
Re: David's Prayer In Pidgin English by toygod2: 3:48am On Jul 26, 2012 |
Typical igbo boi prayer..........u got me cracked-up |
Re: David's Prayer In Pidgin English by Nobody: 6:01pm On May 31, 2019 |
My mum rates this texture very revolutionary dude |
Re: David's Prayer In Pidgin English by mrsage(m): 3:26am On Oct 12, 2020 |
Interesting... |
(1) (Reply)
Guiness Book Of Record / Oga Bassey Comedy Series / 18+ EROTIC Story: My Ogah Madam
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |