Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,382 members, 7,974,576 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 07:50 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Blackberry Rules And Regulation (951 Views)
Revealed: Why Fg Wants Regulation Against Consumption Of Ponmo / Rules During Womens Periodic Menstruation (pms) / Marriage Rules And Regulations: (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Blackberry Rules And Regulation by izenco2005(m): 4:35pm On May 29, 2012 |
My Bb roles and regulation 1)I ping you u form i delete shikenah3-| 2) U dey chng dp nd we never chat since wen i add u abeg pack well na only u i get 4 ma contact:]x 3) I add u u even grt me next tin u ask how did u get my pin nah thunder go fire u there abeg go die3-| 4)I bc u cum dey tell me sey u no like bc oya nah go add ur papa nd ur mama make una dey pin una self fool 4 house>:O 5)I ping u nd it shows read(R) nd U̶̲̥̅̊ no reply dah shows am not important 2 u oyah delete ASAP after all no b u buy bb 4 me>:/ 6)Ur bis is going off u cum dey use dp showing "BIS is going off pls help" i fink U̶̲̥̅̊ need a mental help>:O 7) I dey chat with u next tin is brb abeg go soak ur bb for water3-| I send bc 2u you cum send am back 2 me my friend u beta be kiaful i spent hours writing that bc so try form urs:p 9)U dey form big girl nd each time i ping u it shows x 4 5days pls kindly sale it off nd buy nokia 3310 den use d remaining1 2 feed urself=)) 10)Lastly don't ever give me conditions if you can't cope with †ђξ way i chng dp block me frm ur contact buh don't delete me:p love u all |
(1) (Reply)
Naija Gurls And Money / Pix Of The Week: Nigeria's Football Professionals / Funny
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |