Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,345 members, 7,971,215 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 05:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bingo....u Don't Need To Laf (2501 Views)
All Akpos Jokes On NL-> Enter If U Wan Laf / Laf Ur Ribs Out. / Jeeeeez This Is So Funny...if U Don't Laugh After Readin Kill Me (2) (3) (4)
Bingo....u Don't Need To Laf by sutoboy(m): 2:54pm On Jun 26, 2012 |
Dem say boko don poison beans and i buy half bag 4 house. 4rm d 1 wey i cook, i giv my dog 'bingo' make e 1st test am, 45mins lata bingo stil dey waka, den i eat. Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, i run enta house dey turn gallon of oil 4 belle, as i com out my gateman com dey tell me say d driver wey kill bingo wan come beg me. If na u, wetin u go do the gateman ?? Gudevenin 2 Likes |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Psalmkid(m): 3:02pm On Jun 26, 2012 |
i go sack am ni! |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by bunmioguns(m): 3:23pm On Jun 26, 2012 |
bolafez: u 4 no copy anoda bodys joke na..... Like sey you sef no dey copy |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Nobody: 5:48pm On Jun 26, 2012 |
I dnt care if its copy n Paste bt u gat me laughing |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Nobody: 6:58pm On Jun 26, 2012 |
nice one from Sutoboy |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Nobody: 8:14pm On Jun 26, 2012 |
Lmfao! D gateman own don finish pata pata be dat! |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Nobody: 1:07pm On Jun 28, 2012 |
wonders shall never end... |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by dani1luv: 1:15pm On Jun 28, 2012 |
[size=13pt]Chimo Ah swear na to tie the gateman for transformer! [/size] |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by sutoboy(m): 9:00am On Jul 23, 2012 |
smiles |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Nobody: 11:50pm On Jul 23, 2012 |
Psalmkid: i go sack am ni!y wil u sack d poor guy when he never knew dat u were doing some experiment |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by toygod2: 5:46am On Jul 25, 2012 |
I GO BEGIN LAFF MY POOR GULLIBLE SEF |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Dygeasy(m): 1:05pm On Jul 25, 2012 |
toygod2: I GO BEGIN LAFF MY POOR GULLIBLE SEFsmh wetin he ask wetin u talk? Wetin u go do gateman? U go laff ur gullible self..imagine |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Ideraolu: 7:33pm On Jul 25, 2012 |
Best joke of d day.... |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by sutoboy(m): 6:46pm On Jul 27, 2012 |
Dygeasy: smh wetin he ask wetin u talk? Wetin u go do gateman? U go laff ur gullible self..imagine dont blame him nah! |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Dygeasy(m): 7:56pm On Jul 27, 2012 |
sutoboy:i don hear u jare my person |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Exponental(m): 9:29am On Jul 28, 2012 |
D gateman hasnt done any wrong, he was just updating with latest info.............. I will just laff @ myself. |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by toygod2: 4:55am On Jul 29, 2012 |
Exponental: Quote PostAbi o,no b wetin i talk b dat,wey DYSENTARY OR NA dygeasy dey spit sputum frm hm foul smelling mouthy-yansh. Dygeasy i don hear u jare my person I bn no wan talk,but u don too find my trouble and u must see am double. Gentle man lomo |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Dygeasy(m): 4:59am On Jul 29, 2012 |
toygod2:how he take follow "dysentary" nd "dygeasy"?.. Seriously read the topic and see ur post now |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by toygod2: 5:02am On Jul 29, 2012 |
OMO-IBADAN, obviously , u ll need a BABALAWO to interprete my write-up to u. DUNCE |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Dygeasy(m): 5:15am On Jul 29, 2012 |
toygod2: OMO-IBADAN, obviously , u ll need a BABALAWO to interprete my write-up to u. DUNCEobviously you are the one who needs to understand everything! |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by toygod2: 5:18am On Jul 29, 2012 |
yes boss |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Dygeasy(m): 5:21am On Jul 29, 2012 |
toygod2: yes bosspffff |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by Murphy7h4: 2:05pm On Jul 29, 2012 |
Nice work! |
Re: Bingo....u Don't Need To Laf by webmastern(m): 7:35am On Jul 31, 2012 |
Harbioollah: I dnt care if its copy n Paste bt u gat me laughingdont mind d fo.ol. Y u no go tell comedians y dem dey lift peoples jokes? |
(1) (Reply)
Omo See Gobe.. / What's The Most Ridiculous Picture You Saw In 2013 ;D / Unbelievable!!! Limousine Cat
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |