Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,224,794 members, 8,061,007 topics. Date: Friday, 24 January 2025 at 10:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I$ It A Sin To Be Dis Handsome? (1582 Views)
Abeg Na Man Or Na Woman Be Dis? / Who Be Dis??????? / Wetin Be Dis? (2) (3) (4)
I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Nobody: 7:17pm On Jun 30, 2012 |
I mean i get correct swag and i dey extremily good looking and i dress well.but then some ppl dey always dey jealous me coz of my good looks.ehen even girls dey die 4me and dey chaseme all arond 4 my neighbourhood cos i too fine.omo na sin to be dis handsome? |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by cindyrella(f): 7:19pm On Jun 30, 2012 |
Smoking dogg shit again huh?? |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by onila(f): 7:29pm On Jun 30, 2012 |
its funny how boys envy other men bcus they r handsome i thot it was a girls thing |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by freecocoa(f): 7:34pm On Jun 30, 2012 |
^You taking him serious? if lefool is all that,then I'm the next queen of england. |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by onila(f): 7:39pm On Jun 30, 2012 |
freecocoa: ^You taking him serious?stop being mean dearie. .lefulefu is a nice dude |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Nobody: 7:48pm On Jun 30, 2012 |
onila:. Dont mind freecocoa jare.she dey vex wit me becoz irefuse buying padded underwear 4 her lst time i did shoopin |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by freecocoa(f): 8:09pm On Jun 30, 2012 |
onila:Not surprised you think so. |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by cindyrella(f): 9:09pm On Jun 30, 2012 |
Lmao thread moved to jokes section |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Aizebioje(m): 10:14pm On Jun 30, 2012 |
Mtchewww and oh...MTCHEWWWWWWWWW |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Nobody: 11:13pm On Jun 30, 2012 |
Chei! Na wa oh..... How dis one follow for jokes?? |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by toygod2: 12:54am On Jul 03, 2012 |
Chei! Na wa oh..... How dis one follow for jokes??U COULD PROBABLY HAVE GUESSED D CONTENT WITH THE TOPIC,BFO COMMENTING |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Nobody: 12:06pm On Jul 03, 2012 |
onila: See woman chyking man ooooooo wonders shall never end |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Nobody: 12:08pm On Jul 03, 2012 |
freecocoa: Not surprised you think so. U mean u know she's inlove? |
Re: I$ It A Sin To Be Dis Handsome? by Nobody: 8:11pm On Jul 03, 2012 |
(1) (Reply)
Please I Dont Understand This / What Was This Man Thinking..feeling Like A Kid Again? / Jokes Of The Day: Check This Hillarious Funny Interview
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |