Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,276 members, 7,974,250 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 07:11 PM

--psalms 23 In Pigin Language-- - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / --psalms 23 In Pigin Language-- (919 Views)

Share A Word In Pigin That Can't Be Translated Into Correct English / Most Hated Abuse In Pigin / Finally Psalm 23 In Nigerian Pidgin (2) (3) (4)

(1) (Reply)

--psalms 23 In Pigin Language-- by Wisdytech(m): 9:28am On Jul 19, 2012
==>PSALM 23! pidgin version BY WISDYTECH ..
1. The Lord na my shepherd, I dey kampe. 2. E make me sidon for where better dey flow and come put me next to stream make my body thermocool. 3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness because of Hin name. 4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko? Na so dem dey like backbone dey comfort me. 5. You don arrange good food on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with vaseline intensive lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go. 6. True true, better life and mercy go dey follow me till I quench. And I go tanda for God house... lai lai I no go comot for wia better dey. God Almighty, Na you biko! AMEN
DJ WISDYTECH

(1) (Reply)

Traditional Marriage Ceremony Of Beyonce & Jay Z / The New Face Of Carrot Trousers / Abeg Ma Fellow Nairalander ,which Kind Name Una Fit Give This Guy.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.