Stats: 3,183,256 members, 7,919,985 topics. Date: Tuesday, 13 August 2024 at 05:23 PM |
Nairaland Forum / Aji4u's Profile / Aji4u's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
u no well the guy is one of my staffs in the office and when he narated his story i felt for him.2000 or not, y u no help am pay am . no u dey beg people make dem send money to your account say u won give them internet. you and your ina be same same . 2) before i like yo oooooo. but in fall my hand course after the guy narate im story, i feel for am |
![]() |
Yo asked a question dat who wrote things fall apart. Na im the guy send am the answer to the question later in the day , the guy heard his name and phone number on wazobia station as in go make in collect in gift Friday= yo don close Monday = after the hold up wen in enter to reach their office. den talk ' you did not put Prof in fron of chinua achebe's name can u imagine person wey write name , year of publication , how many pages dey the book . na wa ooo |
![]() |
scama dats wat u r, and efcc go soon nab u. dan boroh uba, dan iska |
![]() |
Guy KATSINA well i served in katsina and u can get ur dosctors report from any hospital or u can do it the guys way which is 70: 30 but now those aboki dey vex ooo, now its 85: 15 of your alloweee , so the ball is in your court . |
![]() |
@Otega , me i no go blame u na vex u take talk. And to be sincer with out selves Otega ahould be given a chance to prove himself, may be the people dey called for the test are dull boys and otega feels he is sharper than them . Otega i no blame u . even the HR sef no try reach otega. |
![]() |
come how old r u cause i just got to know that a lot of jss 2 girls come to this Dating part of Naira land and tell my why omo jss2 should not be lonely so how old r u |
![]() |
@miscoffied na pity i pity u. u think they canot get where u r working from , u better be careful , any complain about u again . and i am sure very sure that we will get u Rgds |
![]() |
@ogboro expose them God bless u . in fact send their number to the EFCC, i know somebody that will glady expose him , he is in cybercrime department . keep up the good work . if they catch him , he will know that God no get mark . |
![]() |
i also made some investigation 1) QUICK GIRL na igbo 2) she has this local igbo way of talking 3) she don update her igbo skills to try dey on line Pls call her and confirm all i have said |
![]() |
this quick girl sef na wa ooo. i am sure she owns a part of this site |
![]() |
@dual core u tooo dey lie na suger mummy u sef they find, or u be YAHOO YAHOO either of the 2, cause i see u on line at very odd hours sourcing for cheeks . Ice cream ( ur naira land babe) is in serious gbe ge. AJISON |
![]() |
Cream no be person drop in phone number so , the guy say in dey intrested, u wantalk say u never hear am before, moreover u never date married man before? No lie |
![]() |
cream na u thunder don strike . 1 ) i am sure my 1 month salary go buy u and your entire family land for Ibafo 2) U girls of now are days U guys are sad story 3) have u not heard of it before send ur Cv to me mumu |
![]() |
Guy, how far hook me up now, i sent ur mail and i am expecting ur reply ASAP Rgds lawrence |
![]() |
Ok now lets get serious . i need a girl to take good care of a very serious guy |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |