Stats: 3,168,917 members, 7,872,957 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 05:25 AM |
Nairaland Forum / Alfred74's Profile / Alfred74's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (of 45 pages)
![]() |
If u go chop with devil use long spoon. Chelseamann pele. 11 Likes
|
![]() |
SheldonCooper:If to say you don explain like this initially, I for no go hard on you. Your first explanation been no hold water. But this second one if na true you talk,I no fit fault you. |
![]() |
wolfenstein:Alaye will you keep quiet,you sold a faulty lappy. Swap or refund,Se ogun laye ni? No defense nothing, no come here come quote nonsense. When you won collect money, your oga no dey involved, time to sort issues,your imaginary oga fly enter movie scene. Pay your gbese. |
![]() |
GAZZUZZ: 2 Likes
|
![]() |
Thief go unblock the guy wey you sell bad phone for and refund him money. Omo ole,go pay your gbese. Make nna deal with this criminal at nna own peril o. https://www.nairaland.com/5255577/dispute-resolution-thread-pickup-deal/135#5255577.4346 1 Like |
![]() |
Kreamie:Sacarsim .. ![]() |
![]() |
Kreamie:Wait till them release am,e de come for you ![]() 4 Likes |
![]() |
Kulkid is not so kool after all. Make e chop ewa olomi small before e commot for cell come pay your money. E be like say him mama get small money,him go pay no worry. ![]() Istorage no excuse for not paying gbese,people de die daily. Pinkin wen dem born today dey die today talk more of your old papa. Na business be this,them no dey use sympathy buy phones for offerup or eBay. If na lapo you loan money from,you go fit tell them story say your papa die and you no fit pay der money make dem no burst your mouth. Since February fa,do the needful,no be say phone lost or e disappear,Pay him en money. 13 Likes |
![]() |
6th may 2021. Nna na wa o ![]() 3 Likes |
![]() |
ustavo: Just 2 questions sir. Se you no see am for the advert say laptop na yanma yanma laptop? Did you state it on the pick up request sent to yalhaji say lappy na scatter scatter laptop? 1 Like |
![]() |
wildchild1: Oga mi sir ![]() I no get any issues with am at all at all,but this matter with forced imposed dispatch has been long going since,people don de murmur for underground but them no won talk out of respect for am. I don already reason some down side to this matter even b4r e boomerang. Yes we all like money,yes we all won make money,but make we dey consider other people. One guy here the other day dey beg for N500 to go pick up him item for ikeja after him don already treck like 15km half way to pick up point. Imagine say omic na local government chairman,na him be say him community go de pay to smile,ordinary smile kwa. No be him fault, na Desmond Elliot cause am sir.... 15 Likes 1 Share |
![]() |
Truth be say i don de wait for day like this. Because of ten ten kobo greed,you impose forced dispatch ontop people. Wetin happen to "goods must be inspected when picked up in naija as any fault detected after won't be catered for by picker" Small power people go de misbehave,same pattern wey naija government dey run,how you go dey impose forced dispatch ontop people cos you won make money, Na you won pay for the dispatch abi na free?. If you no fit allow people inspect dem packages,use der own dispatch for pick up because of the excuse say you no get shop or one nonsense excuse,ogbenni no be by force to receive packages from picker,Greedy lots. Imagine say you plan go vacation for Caribbean with your money,you reach airport ,officials come say you no dey go Caribbean,na cotonue you must go,ontop your money o,how you go fell? Una no dey think about consequences? This is day light robbery,greed no allow you see the bad side of imposed dispatch,well now you don see am,this is one of many. This one don choke you,e choke abi e no chocke ![]() Some people no even get kobo to pay for dispatch, maybe na treck them won treck come collect dem package from you. Some maybe na 1.5k or 2k be der profit ontop the phone wey land,but your nonsense forced dispatch go collect der profit. What if na same street person wey get package dey with you,you go still force am to use your dispatch? Lol Kasala don burst now,you dey dodge broken lappy,that power wey u take impose forced dispatch ontop people, oya carry your full chest take sort complainant matter out kiakia. 46 Likes 6 Shares |
![]() |
Just kill them and FEM! 1 Like |
![]() |
FxHouse: See this werey o ![]() ![]() See excuse wey this mumu carry come here .( no man won see woman succeed as a mechanic cos na man dominate am) shuuuuuuuu,this one off me lol. But when she put nose for another male mechanic matter,no be she won make the men no dey successful,president of apoda,epele o. (1)Se she tell you say she be mechanic? Olodo. He sure me die she no fit lift spanner loose car tire,wetin you come dey talk, are you ok,as in are you ok? Landlord get House mean say na bricklayer? Ogeran troway coins make we count paper. (2) If na to bring her down, na instablog,CNN or BBC this matter for dey. He sure me say her customer base for here na just 5% of all. So that your bring her down talk no follow. If your blood don dey short,go clinic kia Kia. 3) No be all of us be mechanic ![]() If you like make u wail till eternity,I go talk ogbenni,this matter i go talk am till e do me,but as I dey so I still dey thirsty ![]() Aboki forex oya go back express go dey sell your coins abi na dollar,or fluctuation for dollar and euro no dey gree you see road. She goofed,her people no sabi work,make she put them in order nothing go change that matter Mr sub zero. No be to come dey blame car owner for her own misfortune. 7 Likes 2 Shares |
![]() |
FxHouse: Backdoor ASE dullllard don talk. 4 Likes
|
![]() |
GAZZUZZ: Wetin be the ower name self, ciroc abi wetin. How much you wan sell the car? ![]() |
![]() |
2 Likes
|
![]() |
To be successful for this life wealth must be legal If e no dey legal,them dey run leave nairaland ![]() 1 Like
|
![]() |
GAZZUZZ: Bulb wey travel go desert come back ![]() Rugged looking bulbs. |
![]() |
GAZZUZZ: 1 Like
|
![]() |
. 2 Likes 1 Share
|
![]() |
GAZZUZZ: Ogam this beautiful giver no go mock you like watch matter o,I just de check up ![]() 3 Likes |
![]() |
Ogbadibo80:No loud am ![]() 6 Likes
|
![]() |
For them doubting Thomas,na him be this o,400k car is now road worthy ![]() Fixed by a kobo naira mainland mechanic. https://www.youtube.com/watch?v=0U0k9AJoSQQ 10 Likes |
![]() |
[quote author=GAZZUZZ post=100934991][/quote] Na lie,na set up ![]() 8 Likes
|
![]() |
No be everybody wey go school lomowe ![]() 2 Likes |
![]() |
mammanbawa:
|
![]() |
Today we certify our son,brother, inlaw,uncle,daddy,guru with the certificate below. Mainland branch oh. 9 Likes
|
![]() |
Car has been fixed,aunty oya bring all your staffs to come learn work ![]() 5 Likes
|
![]() |
nymphomaniac: Who dey breeeeeeeeethhhhhhhhtttt. One don't throw stones if dem dey live for glass house. Bro shift biko,if e like make e land ontop bankii moon head,I said what I said no CAP! 5 Likes |
![]() |
Them call am google mechanic, e embrace am. Them say na only 3 brands e sabi fix,e say no wahala. Dem say e no sabi work,e say bah komi. Radautoworks, mainland kazeem don fix am o,come and see something. Comman learn work from ya daddy,bring all your kazeems to come learn work for free,na me go pay ![]() ![]() ![]() ![]() Gazzuzz na god. 10 Likes
|
![]() |
Ikenna351: See this local one chance abuja peugeot mechanic dey advise millionaire,radu don suffer ![]() Build your own multimillion enterprise before your advise go dey valid. When the rich is down,na poor man dey give advise pass,ode. 11 Likes
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (of 45 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |