Family / Re: Is My Husband Lying To Me- Why Does He Hate Social Media So Much?-pls Advise by amareto: 8:12am On Feb 05, 2021 |
Nothing 2 Likes |
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 7:37am On Nov 17, 2018 |
locust:
My guy ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) You don donate am? ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 4:23pm On Nov 16, 2018 |
locust: Possible to donate blood and get paid?
Any consequence(s) ![](/faces/huh.png)
It is finally finished for you lot here ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) 7 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 4:17pm On Nov 16, 2018 |
Make una see work make una apply o ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) ^^^^ at least when dem Alabi send una go village you go get something to fall back on ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) 4 Likes |
|
|
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 12:02am On Nov 16, 2018 |
oddoood: your gf totó wey wide like borehole dey deceive you ahbi. . Your mate dey 7uck with prick, you nah your hand you dey use fnck ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 11:42pm On Nov 15, 2018 |
oddoood: you manage win 6 odds. Instead of you to cool down, you don cook stew.
Small time now, you go open whatsapp group. Begin dey ask for cash, when your members para for you. You wey be admin, go delete yourself comot for group. Bros abeg mercy for the guy na. E be like say those "become a millionaire or quit poverty with 200 odds" don do you strong thing ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) 2 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 11:30pm On Nov 15, 2018 |
Chukason1:
Hahahaha Just go easy on him... Make I pity am sha ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 11:29pm On Nov 15, 2018 |
oddoood:
Shebi e never start to dey chop poo. Alabi never collect all him savings. Dem go soon give am one ticket to village ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 11:23pm On Nov 15, 2018 |
Chukason1:
Hahahaha That guy is depressed and mentally weakened just ignore him ![smiley](https://www.nairaland.com/faces/smiley.png) The guy tire me o, Alabi don collect all him live savings now e dey under bridge dey cry ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 11:11pm On Nov 15, 2018 |
More wailing and weeping ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 11:02pm On Nov 15, 2018 |
Biggie2206:
What is this one saying? The cheap marijuana is still taking control of your thinking. You need rehab seriously. Bros take it easy on yourself please 1 Like 1 Share |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 10:59pm On Nov 15, 2018 |
Biggie2206:
Sometimes una go just come outside to write rubbish. Are you high on cheap Marijuana? Sorry bro I know whenever you look in the mirror you see yourself and get angry, I get it bro I'd be mad if I looked like you too 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by amareto: 10:32pm On Nov 15, 2018 |
Able Land of Casters!!!!! Which day ticket go green for una here, abi Marine spirit hold una ni ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) Kings of casting |
|
|
|
|
|
Celebrities / Re: Uti Nwachukwu And Toke Makinwa Vacation In Dubai by amareto: 11:11am On Nov 15, 2018 |
iyatrustee: Dem say uti na gauis na? ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) Na the problem be that, what a waste ![cry](https://www.nairaland.com/faces/cry.gif) |
|
|
|
|
Jobs/Vacancies / Re: Assistant Manager, Marketing & Brand Experience Job In Calabar by amareto: 9:48pm On Oct 12, 2017 |
Sir I'm very interested in the job but the site is requesting for an American state address and phone number. I'm in Calabar |
|
|
Romance / Re: Igbere Born Malaysia Based Busines Man Breaks Internet Wt Supersexy Pre-wed Pics by amareto: 10:47am On Jan 10, 2017 |
|
Romance / Re: Igbere Born Malaysia Based Busines Man Breaks Internet Wt Supersexy Pre-wed Pics by amareto: 10:31am On Jan 10, 2017 |
refiner: Which kind pre-wedding picx be dis?
Anyway,Jan 14 is a very wonderful day...don't think anyone will attend the wedding... ![undecided](https://www.nairaland.com/faces/undecided.png) Hey you. |