Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,188,130 members, 7,933,796 topics. Date: Wednesday, 28 August 2024 at 12:45 PM

Apekanuko's Posts

Nairaland Forum / Apekanuko's Profile / Apekanuko's Posts

(1) (of 1 pages)

Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 5:01am On Mar 27, 2008
Omoba, Obama, abamo, yeeh i don too dey try figo efritin out like sudoku abi na sondoko dem dey call dat yeye game.
Man me if to say u dey run for office, na so u for win o.If to say u dey earn $1000 for everytime ur name has appeared here within last 3 days
meeen u for put Aliko Dangote to shame, hammer! and if to say u be better 419, haa heads for roll for dis yard.

After 1 week time-off na ya name i jus dey see 5pages counting so teyy i dizzy almost fall comot for bed.

Anyho, makojami olugbala kii se orin akinle ko o     wire me too at apekanuko1@yahoo.com
Cheers.

NB: Global rule for avoiding bear atack, ACT DEAD! wink
Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 9:13pm On Mar 08, 2008
aktopgun:

omo, this your username is too much!! A-P-E-K-A-N-You-K-O! O GA JU!! cheesy cheesy

i like us to learn to fish gaan so i no dey really recommend for people true. try learn about investing to save u heartache o my brother. its not as hard as u think at all.

oya make u go investopedia.com go learn wetin be PE ratio come tell us for here now now!! cheesy cheesy. i dey serious o cheesy cheesy

Bros, i sabi dat one small. Price per Earning Ratio based on current stock price and EPS estimate.  Eeemmmm i i sabi  PE,EPS, DIV Yield,PAT,ROI, MKT CAP, etc
I learn dat one when i been do trainee for bank 4 naija b4 i run bak to Engrng.But na d advance ones about aladura candles and RSI and all na im confuse me pass OBJ family sex scandal. And una sabi say as una don dey deal this market longer, una go get better experience.

sash_supo:

Hey Bros Owo Apekanuko,

What's your assessment of LEAD? what's their response time to your trade orders? do they fill your orders at a good price or at the maximum of the day?

wetin you fit tell me about them service?

Bros Supo, Na God hand i dey with those LEAD people o. Las week na so i no fit concentrate for work dey burn fone card to call dem after my Ajebo broker tok say make i fund  my account wey money dey well inside.So tey dem dey argue with me say i join dem 2003 when i joined 2007.Na d money i wan take buy sometin quik b4 dem loss am again as dem don fix d problem, i give dem 5/10 score. capiche!
Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 9:09pm On Mar 08, 2008

Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 8:22pm On Mar 08, 2008
Oga Topgun (All other high chiefs acknowledged),

Thanks for your response.I no too sabi how una dey do am. I have been buying mostly on instincts and sentiments, sometimes by Name brand and dont really go into fundamentals like una guru.I need to stop watching Obama and Madam Monster on CNN and learn something here.

But for the meantime, Me just dey find somewhere put my small cash balance to grow something in 2-6weeks range. I don try to buy First Aluminium and Afroil but my people for LEAD CAP no gree buy.

If you can throw me a bone as to what is a good pick for monday, i will never bother u again lailai until tuesday, cheers
Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 7:50pm On Mar 08, 2008
Oga Topgun,

aktopgun:

are u in on any of them and if u are at what prices did u go in? if u are looking to get in the point of view needs to be altered u see.

on NB, as a matter of principle i do not follow breweries and won't be able to comment on them but we can talk about AG leventis if u like

Sorry i just saw this post that u no dey do Brewries, cheers
Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 7:47pm On Mar 08, 2008
Oga Topgun,

maximum respect o.
Please while u are t Sash's NB question, kindly follow add Guiness. My Ajebo broker dey sing for my ear like mosquito about Guiness but d thing don siddon 120-130 fir a while. what say u!?  grin
Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by Apekanuko(m): 6:25am On Mar 08, 2008
I troway salute oooo, Booyahhh!!!!

I agree with emotimi, this TRANSCORP train will defy all odds.Anyhow its current price is a good point to enter for the patient and the patient at heart.

BTW, Baba emotimi, mo juba o.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.