Stats: 3,169,217 members, 7,873,959 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 10:10 PM |
Nairaland Forum / Badtman's Profile / Badtman's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 22 pages)
![]() |
This is serious Case Eleyi O gidi gan Enjoyment to Hell even Satan will Surprise ![]() 3 Likes 1 Share |
![]() |
Booking incase FTC Congrat to the Man Saraki and Ekweremadu deserve Life imprisonment not Life Pension Okoromadu will go down 4 Likes |
![]() |
No Aisha is not in US, She is in Your House Mumu Question, Na so dem go dey ask Mumu Question well nobody can impressed Blind with Visual tinx for this planet |
![]() |
Fake Pastor who turn to Politician
Weyrey Somebori |
![]() |
Wotever PMB is The Man, Mbaka is the Hero of Ipob Wailers can drown into Lagoon |
![]() |
Though none of this Contestants reached me during the Campaign
at least 2cup of Rice suppose to dey for my belle but I Vote for FynestBoi Cc NLJega 2 Likes |
![]() |
CHIJIOKE1314:Sheybi Fani Kayode na your Kinsmen, i mean your Family in Ipob Zoo *Ode* Omugo |
![]() |
Ekiti workers deserve the Hungry tinx naw Sheybi una call for Fayose Ekiti State of jeun koku 2 Likes |
![]() |
Fani Kayode life is just like Low battery because if he keep going like this He Will just peme ooo abi iru oloribuku wo ni man yi gan 2 Likes 1 Share |
![]() |
KingKvng:Sorry O I don't know it will hurt your Feelings Let the Wailing continue *in Uhrobo lang*" DO " |
![]() |
. Some people will never grow up sha Dem say na Paper tinx Dem say na Juju tinx You better bringbak una sense I'm Happy for the Couple Black is Beautiful 38 Likes |
![]() |
The tin wey i like warri girls for na Fucking, Dem go Bleep you for 48 hours without complain Dem be Mama for the Girls in terms of Love Machine, Even if dem no Fine dem go Tempt you with Sexy Dress, Sexy Yarnsh I Love my Waff Bae Zenith, Fejiro, Eruwu ![]() 2 Likes |
![]() |
So Shekau is following Jonathan Footstep in Corruption , Like PDP Like Boko haram |
![]() |
I came here to Check name, maybe na dem |
![]() |
Awon Omo irankiran, Awon Omo Olojukokoro, Eru Yoruba le sheyku buharisbae:Awon Omo irankiran, Awon Omo Olojukokoro, Eru Yoruba le sheyku Eleribu Omo 1 Like 1 Share |
![]() |
blesszzy:Bros just imagine Meanwhile am just coming back from Nairaland jail oo Nd awon Oga Mod eyan Fifa make dem continue to Ban person na so we go Ban una in d day of judgement |
![]() |
Igbo Rock better before the greedy enter their Blood vain They are looking fresh before the ipob Cowardice war ![]() Awolowo u be Baba, the Slayer of Biafra with correct Hungry tinx 2 Likes |
![]() |
If Dem Muslim come Serve dem Poisonous Pork, Otapiapia Gin, dem go cum call dem terrorist When you Force someone to do what it against his wish, then You are a terrorist 3 Likes |
![]() |
Jibrin I'll never Fall Alone Thanks for the Expo 4 Likes |
![]() |
Booking Dis rubbish post will soon made Front Page no Doubt na Tonyebarca lo n soro Nairaland and PDP member dem be 5 and 6 Mtchewwwww 1 Like |
![]() |
Twitter is devil United States of Nigeria ko United States of Obodo Eyan dudu Red Beret Minister fall my Hand dis time O Wailers and Ugandan upto you guys Oya Chill but don't forgot say Aisha Buhari dey United States of Obodo Oyinbo O |
![]() |
Rapmoney:Op i swear I'm really grateful for this Topic 1 Like |
![]() |
Head of Looters Elders meet Looting forum , Oyenusi is still learned for where Jonathan dey Meanwhile am just coming back from Nairaland jail oo Nd Oga Mod eyan Fifa continue to Ban person na so we go Ban una in d day of judgement |
![]() |
herzern:wen be say na your money take Jolly with private jet and you dey trek upandan 2 Likes |
![]() |
. |
![]() |
Lack of Funds
Dats Kuku kill me |
![]() |
Operation Awatse clear dem all Meanwhile am just coming back from Nairaland jail and Oga Mod eyan Fifa continue to Ban person na so we go Ban una in d day judgement ![]() 4 Likes |
![]() |
How dat one take concern us Oga Mod eyan Fifa continue to Ban person na so we go Ban una in d day of judgement O |
![]() |
Dats good, no peace for Wickedness. Am back from Nairaland jail oo Nd Oga Mod eyan Fifa continue to Ban person na so we go Ban una in d day of judgement ![]() |
![]() |
Incase this Made Front Page Am back from Nairaland jail oo Nd Oga Mod who use to Ban person for long day God dey see you #Lubish |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |