Stats: 3,177,300 members, 7,900,651 topics. Date: Thursday, 25 July 2024 at 02:55 PM |
Nairaland Forum / Balloteli's Profile / Balloteli's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
nice one from Korede
nice one from Korede
nice one from Korede |
![]() |
she is proudly from Delta state |
![]() |
wot goes arnd comes arnd. remember wen Fayose been dey embarassed Obasanjo way back 2005-2009 and Buhari early dis year. Buhari and Obasanjo are worth to give birth to Fayose.....revenge of the seeker |
![]() |
walahi I don old. abeg wia is Bakers biscuit and Palo biscuit ![]() |
![]() |
hope dis pple are not d innocentise |
![]() |
[color=#990000][/color]
Cooking of food wit friends
we use sand and lot of leaves for d cooking in dose days |
![]() |
dis road is located in d heart of Abuja city. located at somwia arnd CBN |
![]() |
how is dat suppose to be my bizness.....oro didotin |
![]() |
#soro niyen# |
![]() |
another stupid customer care service wet dey useless na dose idiot company wet dey call stv, wen you call dia customer kia service, it may take dem up till 10 minutes b4 dey pick ur callz.and no be free call.dey make it normal call rate charges. Nigerianx a'int you tired of dis company ? I am counting on Buhari government to do something abt dis.and I pray d incoming house committee on media at d national Assembly go do something on dis.I am strongly hoping |
![]() |
another stupid customer care service wet dey useless na dose idiot company wet dey call Dstv, wen you call dia customer kia service, it may take dem up till 10 minutes b4 dey pick ur callz.and no be free call.dey make it normal call rate charges. Nigerianx a'int you tired of dis company ? I am counting on Buhari government to do something abt dis.and I pray d incoming house committee on media at d national Assembly go do something on dis.I am strongly hoping |
![]() |
Efcc wot are you wetin for ? if na ordinary nigeria citizen wey go thief like yam now una go dey blow cyren every wia say una don catch criminal.how I wish PMB go dey impose tax on all dis pple wet get too much property. |
![]() |
I guess it will be because of d payment. |
![]() |
if dey no go fit do us proud, make dem allow dem our girls go play d qualification for us oooooo.because me I get hope on those lady pas dem super turkeyif dey no go fit do us proud, make dem allow dem our girls go play d qualification for us oooooo.because me I get hope on those lady pas dem super turkeyif dey no go fit do us proud, make dem allow dem our girls go play d qualification for us oooooo.because me I get hope on those lady pas dem super turkey |
![]() |
nairalanders pls count my words. I see Bukola Saraki going back to be a member again. but I hope he will not be impeached. |
![]() |
I remembered him for his great apple he ate |
![]() |
[color=#990000][/color]Beloxxy no be dat guy wet dash you one bold 5 last week be dat sitting by d left ? |
![]() |
[color=#990000][/color I can see Nigeria winning that match by 1:0 or 2 goals to 1 |
![]() |
no be wetin dem buy dey go sell ? you don't expect me to buy fuel at 140 naira and sell it back at 140 naira again 1 Like |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |