Stats: 3,177,371 members, 7,900,999 topics. Date: Thursday, 25 July 2024 at 09:03 PM |
Nairaland Forum / Baronspicy's Profile / Baronspicy's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
no dam i just taught of it now and searched it in google ............ before i saw this page its just the best way 4000 naira credit to bank account with a charge of 500 is cool 50% for the bank and 50 for the network provider |
![]() |
Let's go to we chat and face book and drop all dis shit we are posting because de modafucker dats calls him self big brother needs to be talked to |
![]() |
NgwaManNaija4LF:ur people go turn deaf and dumb |
![]() |
lastchild:na ur head and tail we dey learn 5 Likes |
![]() |
De we chat platform sef I din write tire I no dey see de stupid man dey select wetin I'm wan post for screen hypocrite |
![]() |
Bleep big brother abi sister dey wan make tayo dey feel bad na why dey remove I'm friends everybody know say na jj and premethias abi na wetin suppose commot rubbish dey wan begin promote gay shit too cause na five gals don ball #biggienahomo |
![]() |
missmekoow:. Bunch of matures kids and prematured adults dats de desciption for opare7 and co.... Empty vessels fools |
![]() |
Check de date and time to confirm hipocrite |
![]() |
Proof
|
![]() |
Proof |
![]() |
I added him he told me wat to do it worked why are u people attacking him just because urs aint working |
![]() |
opare7: dstv guys everywhere...... pretending to b one of uscharlie no dey talk like this how many times dem go tell. Dey no need pretend dey have de money do dia research buying all decoders and acquiring all de codes so please be sensible hia #notinsultingyou |
![]() |
Dat irib go dey stressful 1.3m dish bomb |
![]() |
Malix: If u want to add irib to qsat contact me. Irib is one of d best fta for football lover today.. Bros abeg drop small guide about dat irib I heard de iran stations are stable and dey broadcast live epl matches too at least we can merge with de queens movie channels and be okay for de mean time |
![]() |
Yes is true with lemmy morgans site out dia Dnet communications on Facebook and 9jatc.com no way |
![]() |
Search Qsat forum on bbm channel 1 Like
|
![]() |
So dey can't buy de decoders and do dia evalutions huh? Or check what's eating up dia resources u dey form cool cat |
![]() |
Okoligee u can't change ur code only if u buy a new decoder |
![]() |
Opare 7 ur people fool so person no go reply me u dey talk say I dey pretend respect urself and stop being hopless go find something to do amebo u just come online to post shit idiot |
![]() |
Chai so like this no s** dey show If cccam opens any s** make person reason me I go wan buy am now but I dey ghana |
![]() |
Can't connect to server I think qsat is down again or try some should try connecting wit vodafone modem |
![]() |
Thanks bro. I see you |
![]() |
My qsat 23g dey jones de ss3Ni is not stable or someone should tell me a station that is showing chelsea match |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |