Stats: 3,176,881 members, 7,899,176 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 08:22 AM |
Nairaland Forum / Bastituta's Profile / Bastituta's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
BAASITUTA REP. OBA AWON UNIVERSITY. |
![]() |
Greetings To all Agric. Students ! Farm year bro nd sis ,ao is it going ? |
![]() |
9ice thread ! Of de greatest ife ! Articulate ife ! Ao dis strike dey do all of una for aoz oo? Sowi to all finalist lik masef ,bope boya we go shall grad. Nani so make una take okan. |
![]() |
Hummm! Some signs dt dis country is seriously sick. Wen de nation builders are also in de corrupt pool ao wud deir product not corrupt. |
![]() |
myike2: So she's on the cover of a magazine, how does this affect us? Should we bow down and worship her?...Next post please!abi oo i tire for NL sef,som post dey cause headache for people jawe. |
![]() |
[quote author=armadeo] wats all dis rubbish? If dey wnt same salary as doctors dey sud go bak to sch nw abi poly nd uni b dsame? Dey r lik ASUP NIYEN OOO |
![]() |
Black Peni5: This is not the time to fall ill...You might just die.yes ooo! FG y una dey play wif our welfare nw? Educatn-strike,healthKstrike,security-half nawa oooo! |
![]() |
okpara ugo: Animal cruelty...i tire ooooo |
![]() |
Nigerians! Una no dey appreciate anifin wey God give una,if to say na Ghananian actor nw una go change tune. All ais kind fin no go take us go aniwia ooo |
![]() |
Hun hun! Oga oooo wat is de world actually turning to? F u c dis d no of unclad actress nd hip hop singer u go fear dt wat legacy r dey lain for next generation? O Allah save nd ma family from ur wrought in life nd hreafta...amin |
![]() |
[quote author=orgasticdance] two years before nysc, final yr [/quote grt ,ao did u do dt coz am in final yr too |
![]() |
Insha Allahu ur son shall live to make u happy always . Just be prayerful God always answer bt stay away from sin . |
![]() |
yuzedo: Op, bro, who even gaved u visa sef! U can lie?! U tink is gana u wanna go abi? USA can't gave u visa easily, truss me bro, better hide inside erroplain luggage! Cheers!sowi 4 u bro,u fail to comply wif rule 21 or u went to the worst secondary sch.? 1 Like |
![]() |
garri4all: please will I make front page too if I post a pic of me from 10 yrs ago and now? garri4all: please will I make front page too if I post a pic of me from 10 yrs ago and now? garri4all: please will I make front page too if I post a pic of me from 10 yrs ago and now?abi ooo! Giv it a try nw |
![]() |
Oga ooo! May Allah save us all ooo |
![]() |
Alhamdulillahi i am a muslim.quran is dt only book u read dt make u know dis life is nofin compare to the hereafter...so do gud to enter paradise,cum aret u suprise of all dis miracles,islam is de only religion dt God will accept frm us... |
![]() |
yuzedo: Chai! The principal fuc..k upppppp! If na me i for collect the whole bag of money, come deduct $5 give the babe + A1 in Maths and English!lol... Is dt all u can fink to say |
![]() |
maclatunji: Where do you put your write-ups? You need to give the public samples of your work for us to appreciate and become fans of before you can hope to start to make money from us. Have you tried publishing houses? i.e. if you have confirmed that your work is any good. i cant laff ooo! |
![]() |
joshua idibia: Nawa! Hw wil ds thread benefit me? Soon u'l ask wat cocumba,pawpaw,chin chin or evn pri.k is cald in my language!i tire oo |
![]() |
adexsimply: i dont think there is a yoruba name for thatit is koro kaju |
![]() |
BashToks:guys be matured nw |
![]() |
[quote author=~Bluetooth] The best design ever ![]() ![]() [img]http://3.bp..com/_IdQhRD7KdIA/S7zHjAbojeI/AAAAAAAAAHg/EATU-elLwSc/s1600/nokia3310.jpg[/img] [/quote yep dis is de best nw |
![]() |
tommykiwi: As you be first to comment,go CBN go collect money na..i tire ooo |
![]() |
Charles Shaw: No wahala if they wanna extend it but Alawee shud be nuffin less than 100k nd trust me, dilligently we wil serve our country smiling.na so jawe |
![]() |
searay: With skirt?abi ooo ansa nw |
![]() |
searay: With skirt?abi ooo ansa nw namu |
![]() |
black_beau: But why do they allow muslim corpers to use their hijab and long white trousers instead of shorts and then they tell a christian girl that she can't act according to her faith? I love trousers but I believe that if muslims are granted that right,then christians should be granted same.btw,even if they wanted to decamp her,must they do it @ 11pm? That is absolute wickedness. What if she had been killed?think first bf talking. Wu ask her nt to cover her hair or wia ani cap she want bt wen odas r wearin trouser she cant be excluded cos its a standing rule dt all corpers must wear trouser or she fit use skirt clinp or do all dos excersi? |
![]() |
whiteroses:i tire oo |
![]() |
50calibre: This NYSC people should learn to respect people's religious beliefs and choices.lol... True tak bt ur brin dey unda... |
![]() |
50calibre: This NYSC people should learn to respect people's religious beliefs and choices.lol... True tak nt ur brin dey unda... |
![]() |
gen2briz: Se una don ask the members wen dey national assemblydnt mind dem peeople wey know all de local govt in nika wetin den give dem, dt questn dey vez me sef .wen commision chairman no know him commision site nko. |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |