Stats: 3,176,394 members, 7,897,759 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 07:16 PM |
Nairaland Forum / Blizpot's Profile / Blizpot's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
1Rebel:I wonder ooo.... Cos I dey look for d news inside.. I no see.. |
![]() |
[color=#000099][/color] MetaHuman:Ur mouth eh ![]() ![]() |
![]() |
Snowpikin:No mind dem jare... Apart frm christmas nd easter(wich r celebration-lik) christians no dey cast deir oda activities... Diz guys no go let person hear word... Eid-el-dis.....Eid-el-dat... Nw una still dey find anoda1... But d public holidays dey sweet sha ![]() 1 Like |
![]() |
Pwhitelaw:Oga let doz in camp forget abt d fasting.. Next time dey go do am.. In christianity som ppl r exempted frm certain fastings if d situation warrants it.. I no kno why they dey do their own lik say if dey no do dis 1 dem u go die... Muslims r too extreme abeg... Mtchew... 1 Like |
![]() |
EmeeNaka:If dey call back all doz army officers frm nysc camps, na dat time camp go evn sweet more |
![]() |
Medicine after death... Mtchw |
![]() |
It is well oo ![]() ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |