Stats: 3,177,859 members, 7,902,721 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 03:04 PM |
Nairaland Forum / BOOZELEE's Profile / BOOZELEE's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
![]() |
RALPHOW: My friend will u keep quiet.Any small tin mohbad.If poor person find rich man trouble and Dem take action next tin na to mention mohbad That we are in social media age doesn't give one the right to go around looking for trouble If u price u collect 2 Likes |
![]() |
See ha nippu ![]() 6 Likes |
![]() |
Omo what is Dstv waiting for? Abeg they should give us life of liquorose and cross we enjoy watching both of dem. Dem two get betta activities,energy and ginja compared to others |
![]() |
Nice Every one deserves a second chance in life no matter what happened He should make sure he use his second opportunity in life well. 2 Likes |
![]() |
Hahaha Imagine a Nigeria Tinubus wife will be first lady, seyi tinubu and his iyaloja sister will have unhindered assess to our treasury ![]() God forbid |
![]() |
So some imbeciles still get mouth shout sai ![]() Sai kii all of una dia 34 Likes 4 Shares |
![]() |
Herdsmen on uniform |
![]() |
Some jobless individuals can't just mind dia bizness |
![]() |
Baba dey hallucinate Lols 5 Likes |
![]() |
One of buharis achievement Buhari is a silent achiever 3 Likes |
![]() |
Sharap dia U son of a tout ![]() |
![]() |
I know say na Ndi waste coast 6 Likes 1 Share |
![]() |
Correct guy Happy boy u are blessed The realest and the most humble guy in the house |
![]() |
1 Like |
![]() |
The nigga go don dey speak fluent french |
![]() |
Angelina la Cruz The cruise mistress ![]() |
![]() |
CRUISETOPIAVP: We dey talk of blow dis wan dey talk international standard and bars Instead of arguing go and glue urself to any music station and count how many times they play laycons music,,then u will understand what we are saying Who bars and international standard epp ![]() 10 Likes |
![]() |
mrflex999: How many of him song u dey hear for public? I like laycon but him dey move on snail speed for music industry Him dey always sound like artist from dagrin dem era 8 Likes |
![]() |
jaxxy: Choi Maria fine o See as she fresh like today milk I fit sell my papa acres of land lavish the money on the babe 5 Likes |
![]() |
BluntTheApostle: Efe and laycon ![]() He should better invest in restaurant or catering biz I swear him go blow 7 Likes 2 Shares |
![]() |
I see u Cross the boss Mad man wey get approval Craze man wey dey give him mama joy ![]() The gels dem sugar ![]() 3 Likes |
![]() |
Crixxx: Lols Which nerve?Are u guys tayad of sharing every bodies post? Ur lord won 1m today so be happy and maintain ur lane before someone changes it for u ![]() |
![]() |
Crixxx: U sound like a sober banned Downchelsea writing behind kuje prison bar ![]() I dey tell u wetin happen for idumota yerstday u think say I dey whyn ur puffy nipples ![]() 5 Likes |
![]() |
Yesterday I saw some hungry boys drumming up and down with a picture in the market ![]() My friend see the picture say chai! who be dis young boy way die,I look the pics well him come be white money.My guy na bizness man wey no get time for TV talkless of bb.So I tell am of wm..him hiss The hungry looking boys go dey campaign for am for the wrongest place.Market wey every bizness man no get time to watch tv ![]() 3 Likes |
![]() |
ethicallyright: Lols U observed well 1 Like |
![]() |
ZorGBUooeh: As dem carry am reach zoo dem no gree shelter am,dem reject am. The zoo attendants say since dem start operation dem don see monkey,chimpanzee,baboon and gorilla but dem nono the name of creature dem carry come zoo say na ugly alien..As him start baby cry the police wey carry am come zoo knock am for head make him stop cry,,vex dump am for bush. Na why Downchelsea dey behave like feral monkey ![]() 3 Likes |
![]() |
ZorGBUooeh: Hohoho Yes na He was rejected by his parents and orphanage home for bin so ugly..They had no option left than to take him to the police station.They took him to the station,as police see am, dem reject am immediately, dem say na rare specie of chimpanzee dem dey see so carry am go zoo ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
ZorGBUooeh: Yes na As they took him to the motherless children's home Omo dem reject am live dem say dem no dey take care of animal say na chimpanzee baby dem dey see so nobe human being ![]() |
![]() |
ZorGBUooeh: I heard that a couple looking for the fruit of the womb for the pass 33years picked him in an uncompleted building,,when they saw him they picked him up in excitement,,as they saw his ugly face they died any idea of adopting him becos he looked like a baby chimp,they quickly tossed him to the motherless home ![]() 3 Likes 2 Shares |
![]() |
moneyest: Wey the rat poison na? Abi ur papa hide am from him wayward son reach ![]() |
![]() |
ZorGBUooeh: Damn I can imagine the trauma he went tru b4 ending his life when he saw his squeezed ugly face crying like a baboon on the hospital bed ![]() 1 Like 3 Shares |
![]() |
moneyest: U fit go fap from the onez ur papa dey hawk for go slow ma take Animal ![]() 1 Like 3 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |