Stats: 3,176,340 members, 7,897,516 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 03:22 PM |
Nairaland Forum / Boywest1's Profile / Boywest1's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
PDF interest indicated o� |
![]() |
please I'll need the soft copy ukaamngutor@gmail.com... |
![]() |
Love your work, had to dig out my old acct just to comment... Story gat me glued... |
![]() |
baba welcome back... we never throw you welcome party but e dey our mind. Now, this one wey you just decide lock up I hope say no be wetin I dey think o, this your 2years break wey you bin embark on, make e no continue fa. too much of everything is nor good |
![]() |
Wow man... uhmmmm... this is just awesome, you got me glued for hours, you're an amazing writer bro... more wins I pray thee |
![]() |
infant:thunder why are you not seeing all these your candidates since nau, now see what they have caused, infant I think you could use okada books to publish your story and fast, not just because we may get tire of waiting and lose interest in the story but also to avoid stories that touch, someone may play a quick one on you so whatever you wanna do, do it fast |
![]() |
With all the kidnapping that has been going on since, why person never see this jewel grandpa? Ma guy infant, it's not as if we're selfish or inconsiderate but the reason we keep asking for more in spite of your busy schedule is cause your doing a great job with this story and we just can't get enough, so kudos...*(clears throat) that said, when is the next update? 3 Likes |
![]() |
infant |
![]() |
following bumper to bumper, fant! we dey wait o |
![]() |
hmmmm... women and slaps na waoh, nice one man. You're really on point inshort u don blow sef. |
![]() |
Despirado121:guy abeg I'm in need of the complete story destinyukaa1@gmail.com |
![]() |
See ba, is beg I beg, if I don't finish dis story den I go know say na curse dem curse me for nland say I no go complete any story. my email na destinyukaa1@gmail.com abeg who ever dey send de complete piece, send am shaparly abeg |
![]() |
I want to start by saying, awesome work... but why me? why me? why be say I no dey ever see complete story read, every story wey I open must be incomplete, why? ![]() |
![]() |
Section1000:guy calm down, u think say e easy? try writing a 2 page story, just 2 page and let's see how far... patience is a virtue, she writes I dey with u so far as the book no go tooo cost ![]() |
![]() |
� kudos shewrites for this amazing but incomplete piece, e no easy... that ur link sha, is it still in view? |
![]() |
Kia kia Kai, wetin I wan even talk sef... Infact send me your acct details... Let me pray over it ![]() 1 Like |
![]() |
Ride on man, this just keeps getting better and better. The suspense is killing. 1 Like |
![]() |
Dude, I've been a quiet ghost reader from 'the devil...' to delayed diagnosis and now here we are. Mehn you're top notch and all this for free? Thumbs up 1 Like |
![]() |
welcome back pappi, love the updates and waiting for more.
more talent and less sexcapades to ur life (lol) |
![]() |
ghost mode deactivated. Still waiting eagerly 4 more updates, |
![]() |
Ghost mode deactivated. I love ur story, the suspense, the story line, every tin is on point. Ride on bro |
![]() |
ghost mode deactivated. This is a great story you've got going here. waiting 4 more updates |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |