Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,812 members, 7,879,519 topics. Date: Wednesday, 03 July 2024 at 08:32 PM

Breastman's Posts

Nairaland Forum / Breastman's Profile / Breastman's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Celebrities / Re: Check Out The Massive Butt On Huddah In This New Photo... You Like? by Breastman(m): 6:51pm On Jan 27, 2015
How this one take be massive Ass? Una be swegbe. Wetin I wan carry this bonga fish do. See example of the kind full ukwu wey dey belleful correct men like me

Romance / Re: What Else Will A Guy Gain From A Girl That Says "No Sex" In The Relationship? by Breastman(m): 9:37pm On Dec 27, 2014
These lie lie girls and mumu boys dey make person vex. See as them dey quarrel with OP. The question is simple na, what do guys gain without sex in a relationship. Sex be the only thing wey most Naija girls fit offer and they sef know. How many Naija girls dey happily date poor man wey dem like because say e handsome or cool.

This love and companionship story na big scam. Eyin boys give unaself brain. Oyinbo girls dey date any guy wey dem like, whether broke or not. In fact dem dey use dia money take guys comot and buy gifts, if guy fine or e sabi Bleep, na wetin oyinbo girl dey look be dat. But Naija girls expect say na guys go dey spend for ordinary friendship sef, talk less of relationship. If so, what else apart from kpomo man fit gain? The nonsense responses for this thread dey vex me bad bad I swear. Yeye runs girls wey dey do aristo levels come dey form relationship virgin for here. And mumu boys go dey support or believe dem join. Yeye dey smell.

7 Likes 3 Shares

Romance / Re: Guys Don't Like Dating 'born-Again’ Ladies: Why by Breastman(m): 12:43am On Oct 28, 2014
I never see born again girl wey get big breast. dat na d problem.
Romance / Re: Do I Have The Right To Collect My Phone Gift Back From My Ex? by Breastman(m): 11:51pm On Oct 27, 2014
This man you deserve 130 slaps . 60/60 on each cheek and the remaining 10 anywhere e land 4 ur face.. Na pipo like u dey make naija babes dey get oju kokoro. 130k phone because her pussy dey cure ebola. mugun.

4 Likes

Romance / Re: U Give It Cheaply To One Guy And Do Long Shakara For D Other. Girls Why? by Breastman(m): 2:07am On Jul 08, 2014
Four years after, this thing still dey happen. Nigerian women una doo.
Romance / * by Breastman(m): 1:28am On Jul 08, 2014
Celebrities / Re: Inyanya To Represent Nigeria In BBA Season 8 by Breastman(m): 2:37pm On Apr 06, 2013
So na so big prick dey sweet all dis babes wey go dey pretend holy holy. So as man get big brick e automatic say all da girls must gree Bleep am. Na so e dey be? Oya make una dey come na, i no wan hear say money must join put o.
Celebrities / Re: Omotola’s Husband, Capt. Matthew Sacked From Air Nigeria by Breastman(m): 8:21am On Sep 23, 2012
Eeya, sorry sir. God will provide. E come be now wey plane scarce for airport. Well sha if plane no dey for am to fly, e fit go apply for Fashola to drive BRT bus. Dat 1 still beta pass to siddon for house dey look omatala face from morning til night.

1 Like

Celebrities / Re: Pictures Of Mercy Johnson And Ay Comedian In Hot Romance by Breastman(m): 9:27am On Aug 24, 2012
c.fours:
she's fat. Her thighs look bigger than a maalu.
at least they should have used a bigger guy who's her match. Ay looks like a 12yr old next to her.

white looks good on her complexion sha. wish there were more close ups of her face.

See as u dey jealous babe wey carry wetin man need for body, shame no dey catch you? Na una wey una breasts be lyk pimple and una laps be lyk chewing stick dey talk dis kind yeye talk. See ur mouth like she's fat. Abi any man for hia dey complain? Better go chop belleful, nothing wey we dey carry over lepaness do.
Celebrities / Re: Pictures Of Mercy Johnson And Ay Comedian In Hot Romance by Breastman(m): 12:07pm On Aug 21, 2012
Chaaai! See as better meat full this aunty chest, her laps sef no be small food. Konji don kill me for hia ooo, make una help me.

1 Like

Romance / Re: Handsomeness Is Useless In Nowadays Romance by Breastman(m): 12:13am On Jun 29, 2012
slimyem: lmfao....
Na so e be!cheesy
who nor like better thing?tongue

You see am? Na the thing wey I dey talk be that. Una want make spiritual konji kill man pikin because say im never hold side. One day na one day. If na rituals we go do, no wahala
Romance / Re: Handsomeness Is Useless In Nowadays Romance by Breastman(m): 12:06am On Jun 29, 2012
Tyche: To follow up the runs just keep borrowing your friend's uncle car. But recite Psalm 23 bị going out make you no bash the car.

Bros if I tell you how the car take enter my hand today eh, you go know say Aboki go first learn how to recite Psalm 23 first before I go ever see that moto drive again. But the moto bad no be small. The Wizkid Azonto wey dey blast for the stereo come be like say I dey club. Chai. Under two hours sef the AC don make omo boy fresh small. God dey.

2 Likes

Romance / Handsomeness Is Useless In Nowadays Romance by Breastman(m): 7:39pm On Jun 28, 2012
If na handsomeness, I sabi say I try wella. I dey represent, and my okrika fitted shirts dey fit me die. But as I fine reach, for the past one month, all the girls wey I dey toast no dey even respond to my greeting. But na today I con understand where the problem dey. I manage carry my friend uncle Honda Evil Spirit drive go car wash for Surulere.

As I wash moto finish na im I take style drive the machine around dey find where I go buy boiled corn and coconut, na so chicks full every corner for road, I finally toast 7 girls within one hour as I fit no see moto drive again until further notice. Inside the 7 babes, na 6 and half of them give me number with all pleasure! Abi I handsome today pass before? One of dem sef don first call me less than 2 hours after we exchange number. I dey think as I go take follow up their runs, as e be say dem no go see me with moto next time.

Walahi, na devil go baptise all of una wey be nowadays girls. If I go do rituals na una fault oh. A whole fine boy una go dey useless am because say things never too bam. Okay na, make we dey see.

6 Likes

Romance / Re: I’ve Slept With 700 Women - AntonioCassano by Breastman(m): 5:09pm On Feb 07, 2012
I yam proud to say that I just suck my 700th raw bosoms, so in a way I don catch up with Cassano. As for Kitty, I don confirm 388 now. Smallie yakpa for this okokomaiko na dem dey help me score plenty. Most of the times after I suck bosoms finish I go get drunk and sleep off. Dat na why my Kitty number is less than my bosom number for the scores. We are still working sha. Career still long as I never even stay for this crazy okoko reach one year sef.
Politics / Re: Polo Park - Enugu's First Mall Steps Out by Breastman(m): 1:41pm On Dec 17, 2011
Chai. All these lazy rich housewives for enugu no go dey cook soup for their husbands again as them go dey go buy ready made soup of different varieties for shoprite. E no go better for shoprite  as dem dey encourage laziness so.
Romance / Re: What Makes A Lady Beautiful? by Breastman(m): 10:25pm On Oct 20, 2011
Breasts. Maybe hips and ass too, but mostly breasts: full, massive, springy, succulent breasts. The complexion is irrelevant, the face is irrelevant, just good, heavy ol' breasts. That is all that makes a woman beautiful. Women with flat, ugly breasts should be banished to the evil forest because they are wicked. It is only the heat from their wicked hearts that would dry up a woman's chest like that.
Romance / Re: Is It A Crime To Be Ugly? by Breastman(m): 7:23pm On Jul 24, 2011
sweetguy10:

Ugliness is a crime , there's this Inferiority complex about them and thats what makes me dislike them most , there's this Ugly girl in my class , as in UGLY is her Middle name , she is a nightmare and what makes it worst she's very busty.

What!? How can you say a VERY busty girl is ugly? You must be joking. Please send me her number. I beg you IJN.

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.