Stats: 3,177,821 members, 7,902,616 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 01:16 PM |
Nairaland Forum / Came's Profile / Came's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 81 pages)
![]() |
I dey think wetin go happen to the house when the woman die... I sure say na that time her family go no say she be their family member . |
![]() |
Make person get better pikin good oooo .... God will continue to bless that your pikin.... Thank God for your life. 52 Likes 1 Share |
![]() |
May good husband and marriage fall on them... They beautiful, |
![]() |
This woman too show . |
![]() |
I hope say na gym she wan go, way she dress like this. |
![]() |
Take money and gift scatter her head and see the result, all these ones na long story . |
![]() |
If i believe am say kanu na 41, make i fry beans. |
![]() |
People way get money dey born 2 or 3 children, and dem go get rest of mind take care of their children and themselves, but poor people way no fit chop 3 times a day go born plenty children come finally die of Highpertension because dem dey think of how to take Care of their children... Life is how you make it... See as children fine.... Hmmmmmm!!!!! 1 Like |
![]() |
She wan use belt kill the baby way dey her belle abi she no get belle again.. Hmmmmm!!! |
![]() |
Toto son too resemble this man. |
![]() |
Birthday girl no even happy. This Jide handsome ooooo.... 1 Like |
![]() |
From business partner to bed partner ... Women, make una shine una eyes oooo, people way be like this woman plenty oooooo... Hmmmmmmm!! 33 Likes |
![]() |
Job really endured something oooooo... God have mercy!!!... How person wan take endure this kind pain now...my sister dooohhh!!! 27 Likes |
![]() |
She go don take gift scatter the girl mind and head.. Make una enjoy !!! |
![]() |
Why she no go be be keeper when he be say na so so spending money she dey spend for una. She go don take gift scatter the children head... Keeper, keep well ooooo. |
![]() |
this bleached skin boy talk true ooo...na betrayal dem dey call wetin that one do. Na wa ooooo |
![]() |
she don talk finish say na her sweat and some other things dey give am money.. "Other things and sweat"....Hmmmmmmm... Sweat well oooo, since money dey come out from am.... Good for you. |
![]() |
I hope she will stop eating now that he is no more .. Yeye . |
![]() |
Why that one open breast way Davido don suck to slippers.. Yeye. |
![]() |
This one na booju booju.. Wetin he dey hide. |
![]() |
He dey arrange something , dem say na scratch... Anything way he like make him do am na him own. |
![]() |
Sword of spirit ministry... Una go fear name ... I laugh fall for ground .. I support freeze for this one ... Na wa ooooo.... As sword don dey, Gun go soon join... |
![]() |
Na this thing blackface want make 2baba talk way he no gree, he take all the glory to himself ... I no say blackface no wetin him dey talk, him no mad. Make person dey do I DON ARRIVE, and forget him friends no good. 156 Likes 7 Shares |
![]() |
See as people dey look am.. She is a professional indeed.. I love her movies, never a dull moment. |
![]() |
Na she born am by her self, abi na cs she do, she can't wait to get pregnant again, he be like say she no experience labor pain, abi women no dey feel labor pain if dem born for abroad? If you like make you born full house, na you sabi. |
![]() |
Na she born am by her self, abi na cs she do, she can't wait to get pregnant again, he be like say she no experience labor pain, abi pain no dey dey them if dem born for abroad? 1 Like |
![]() |
Motherhood when money dey to buy wetin person need dey sweet.. If no money the matter go be Hmmmmmmm, the brain self go formant himself make belle no happen. 37 Likes |
![]() |
She should have known it wasn't a true love when the so called boyfriend told her not to pursue her education... |
![]() |
This one na serious red flag.Be ready to carry all the responsibilities in the family if you eventually marry him... I sure say you don dey notice the guy character way no good,still you wan marry am.I sure say the guy too don notice say you dey desperate to marry... You showed him that you are miss capable at the beginning of the relationship. Other belles way you been get wetin you do am? You better use your head now way you never enter..... Hmmmmmm!!!! 4 Likes |
![]() |
So na buy buy, and fashion be hushpupi achievement.... Hmmmmmm. |
![]() |
Husband way go give wife dey thief from wife, all him support na make she for make money make he dey take am.... True love hard to find, people go come close if dem see say dem fit see something chop from person... Hmmmmmm!!! |
![]() |
Madam,way your breast?I no wan hear say he don turn slippers ooooo...!!! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 81 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |