Stats: 3,176,415 members, 7,897,834 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 08:36 PM |
Nairaland Forum / Ciaos's Profile / Ciaos's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 23 pages)
![]() |
Majek,no die oooo,am expecting new songs from you. I trust you.... |
![]() |
The girl old pass Ade.. I hope say na belle,Ade take leg dey hide so... see her dirty tongue... Yeye. 1 Like |
![]() |
[quote author=Hashimyussufamao post=82423991] Do you think depression is beans??![/quote He should have taken it pelepele.] |
![]() |
This kind thing no fit happen to any big man for Nija... their money will do the working... Hmmmmmm!!! |
![]() |
But they watch you smoke...wizzy,please practice what you preach. 12 Likes |
![]() |
This boy papa dey vex Wella for whatever Linda do am.... He no send them at all...belle no fit hold man true true...Women make una learn ooooooo.. 1 Like |
![]() |
Madam kemi too happy pass Tiwa for this show.. 6 Likes |
![]() |
I hope say nija flag dey that dress way she wear so. |
![]() |
Make dem no make mistake at all give that boy way say him and him country people be criminal that award ooooo. Make dem no try am . Hmmmmmmm!!! |
![]() |
The mother of four ![]() |
![]() |
Which one be engagement or wedding ring for all these rings way she wear for fingers so. Yeye dey smell. 2 Likes |
![]() |
40 seconds better pass this one self.. yeye dey smell. |
![]() |
So this woman don take this rape matter, popular pass her husband way never sing any hit song for long time now.... Hmmmmmm!!! |
![]() |
She no chase am comot for this world, Ned knows how to get in touch with his food ![]() |
![]() |
Na this same mouth he dey take kiss girls... Hmmmmmm!!!! |
![]() |
Na you take your hand cause the depression for yourself.. Thank God say you no die ooo.. life goes on. 13 Likes 1 Share |
![]() |
The man suppose happy ooo,because for him mind he go say " who go marry this my daughter after this toilet knacking" 1 Like |
![]() |
The baby resemble Linda ikeji baby. |
![]() |
I no wan hear say na gay ooooo... Hmmmmm!!!! |
![]() |
Yeye wife way no fit tell the husband the truth and yeye husband way no fit do research before he marry. Make dem no worry Ada Nsuka with their yeye ooooo. 50 Likes 2 Shares |
![]() |
Ken, didn't you date this woman? Was there no courtship before marriage? How you take no no say person way you wan marry don get pikin,HOW ![]() |
![]() |
That means say him and his wife look alike, because this him daughter na photo copy of him wife. 3 Likes |
![]() |
Hatred show for the guy face self... Yeye dey smell. |
![]() |
Charles belle,no be here ooooo ![]() ![]() ![]() |
![]() |
So witch go visit person for hospital.. This witch nice oooo... 4 Likes |
![]() |
Na real assurance chioma get.... Beautiful couple,no be that small girl and that ancestor...yeye dey smell. Congrates to chivido ![]() |
![]() |
Hope say na belle she dey take that waist bag and that hand hide ooooo... man and woman dey sleep together dey knack everyday and bele never enter means say something dey oooooo... 22 Likes 2 Shares |
![]() |
Wetin Bob do nah.... Na wickedness be this oooooo..... |
![]() |
Na gbese dem cause this guy oooo,abi na woman oooooo i go talk self.... |
![]() |
Hmmmmmmmm,,, uncompleted building things..... Okey bakassi bad shild ![]() 11 Likes 1 Share |
![]() |
Hmmmmm!!!! Emeka just deprieved these children of their mother... remarried already ,don even pump the new wife self... Na wa ooooooo... 18 Likes 1 Share |
![]() |
So one can not celebrate birthday in peace in this country. Na wa ooooo!!! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 23 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |