Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,445 members, 7,995,742 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 03:03 PM |
Nairaland Forum / Davis112's Profile / Davis112's Posts
(1) (of 1 pages)
Romance / Re: Man Caught With Married Woman, Beaten By Woman's Giant Hubby In Nairobi (Pics) by davis112(m): 2:56pm On Oct 02, 2016 |
contactmorak:holes aint loyal
|
Politics / Re: Florence Eshalomi Elected As London Assembly Member (Photo) by davis112(m): 7:28pm On May 07, 2016 |
Keneking:hmmmmm happy for her sha,,niger wise die |
Health / Re: 8 Home Remedies To Solve Menstrual Cramps. by davis112(m): 7:25pm On May 07, 2016 |
Bbsharon:,,na wa ooh,,true talk sha |
Foreign Affairs / Re: Man Is Forcefully Bathed In Public By His Friends (Pictures) - Cameroun by davis112(m): 7:19pm On May 07, 2016 |
dainformant:wich kind wickedness b dis,,waitin d man dey celebrate wey come deserve dis kind bad treatment,,endtime friends 1 Like |
Politics / Re: Of What Benefit Is Signing Of The 2016 Budget To The Common Man On The Street? by davis112(m): 7:13pm On May 07, 2016 |
alexistaiwo:if dem like,,make dem sign bucket,,hmm sorry budget,dat one no concern me,,as far as my hustle dey pay me,,i tank GOD |
Celebrities / Re: Wizkid Is 3rd On Spotify’s World Artistes by davis112(m): 7:08pm On May 07, 2016 |
harbdulrasaq88:,,wow..nice to see my naija boy excelling to the top,,it his gift to sing dat y he stand tall in every show 4 Likes 1 Share |
Politics / Re: FG Provoking Ndigbo Everyday – Ekweremadu by davis112(m): 9:20am On Apr 18, 2016 |
AtlanticBreeze:u said it all,,igbos are the white men of nigeria,,we stand with GOD n believe in him,,n my broda,i still dey pity the nxt president dat wil take over frm pmb.na empty account him go meet wit huge China credit.. 1 Like |
Travel / Re: Tomaro-Onisiwo, Lagos Community Where Cars, Okadas Are ‘forbidden’ (pictures) by davis112(m): 5:44pm On Apr 15, 2016 |
Na wa ooo,,so some place for naija neva civilised,,dia is GOD,,who cause am abeg,, 1 Like |
Forum Games / Re: (picture) Who Is Wearing The Trouser? by davis112(m): 12:48pm On Apr 05, 2016 |
adegunwa4real:it the guy,,not d girl,,look closer |
Politics / Re: Soldiers Attack GOC, Victor Eziegwu Over Food, Water Shortage In Maiduguri by davis112(m): 5:50pm On Apr 02, 2016 |
hucienda:my broda looking at it,,naija don offend GOD ooh,innocent ppl blood n our self,,if no b say GOD jst still love niger..na rat we for dey use as meat.. |
Politics / Re: Obama Praises Buhari At Nuclear Summit In Washington by davis112(m): 5:31pm On Apr 02, 2016 |
ttmacoy:,,bfor na waitin u wan hear,,,abi na, u are doing a very bad job na him u wan hear,,all dis mumu ppl wey no get politics sence...dis is jst d beginning,,GOD help us all out.. |
Politics / Re: Fuel Crisis: We’ll Vote Buhari Out In 2019 – Enugu Residents by davis112(m): 5:26pm On Apr 02, 2016 |
juman:oga no waist time,,ask google,,if u ask me,,abeg na who I go ask,,{buhari} |
Politics / Re: Fuel Crisis: We’ll Vote Buhari Out In 2019 – Enugu Residents by davis112(m): 5:24pm On Apr 02, 2016 |
Fmartin:u are callin dem fucking,,e be like say Enugu guy Don bleep ur babe abi |
Politics / Re: Fuel Crisis: We’ll Vote Buhari Out In 2019 – Enugu Residents by davis112(m): 5:21pm On Apr 02, 2016 |
DeadWrong:..u are one of d biggest fool I have ever seen since all my travelling around d world like ur so call buhari,,yoruba dey get sence for head,,ur own go stay under ur cro-cro yansh..swear say dis change heat no dey blow ur big fat skull..smellos in badoo tune.. |
Religion / Re: Let’s Break Nigeria, Amalgamation Erroneous – Methodist Bishop by davis112(m): 4:08pm On Apr 02, 2016 |
Is it bye force to b wit u ppl, I no dey do don bcome headache dis day oooh,,stupid ppl wit useless thinking,,since dey don't want light,make dem go,,after all,,what is light gat to do wit darkness,,we are nt ishmel,,we are decendant of Abraham,is dis fuel is located in d north,,dem for Don seperate since n u wil b d first to say it right to..north love killing n hate peace,,dey call Christian slave n dat we should be treated as slave can u Imagin or leave wit ppl like dis,,bt dey wil b d slave bcus my GOD is watching |
Romance / Re: Masturbation Vs Fornication by davis112(m): 10:14am On Apr 01, 2016 |
Bros,,make I no lie,,masturbate no gud for ur body,its makes u weak like all over ur body,,even ur eye balls n under ur foot will be so weak as if u lost a lot of blood,ur body wil b intensively hot wich make u fill fainted,,bt to my advise,,as a married or engage man,,masturbating is more better Dan fornicating,when u fornicate,u have inherited half of dat ladies problem,let me put it dis way,,u have share n recieve half of wat ever u have n recieve wat ever she have spiritually,,weda sin,wat ever she has indulge her self in,,even abortion,bad luck,disappointment,name it wat ever..even gudluck,half of her spirit,,dat y some don't no dia gift,,bcus dey have involve in many kind of sex,,sharing n have many kind of spirit,u go for prayer,dey say,ur future to go b a business man,n wen u go to anoda pls,dey say ur future is to go to school or sometin else,,,so abeg,,mastubation is better bt nt always ooh,,so wen doin it,,make sure u have gud food or milk close to u to recover ur self fast..tanks,,davis112,,am new hiaa.. 1 Share
|
Politics / Re: CharlyBoy Writes Open Letter To Buhari by davis112(m): 3:09pm On Mar 30, 2016 |
Oga charly boy,,no be if the letter reach oga presido hand,talkless of to read am,when him neva get change to cross check d budget dem pass give am...GOD is watching oooh |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 56 |