Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,208 members, 7,963,967 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 12:24 AM |
Nairaland Forum / Dn3k9's Profile / Dn3k9's Posts
(1) (of 1 pages)
Crime / Re: Man Is B!tten On The T£sticles By A Pyth0n While Sitting On Toilet, Leaving His by Dn3k9: 6:47pm On Aug 22 |
virginchaser:you no serious |
Health / Re: Zambian Teacher Commits Suicide, Leaves Note On How His Money Should Be Shared by Dn3k9: 9:17am On Jul 07 |
ElevationD: This guy dey talk like he no dey Nigeria ..of you be youth corper and you die tem go send your family 1million .. soldiers too get allowance wey them dey give their family if them die ..that's what the man is offering his family ..like life insurance sort of thing ...hence my message ...the money won't come to him as long as he's alive ...you sef dey try use sense na ..if the man had access to it will he kill himself ...you no know how them dey treat teachers 18 Likes 5 Shares |
Health / Re: Zambian Teacher Commits Suicide, Leaves Note On How His Money Should Be Shared by Dn3k9: 6:12am On Jul 07 |
ElevationD:Oga try dey read dey understand.. he said the money dey with the association of teachers.. so them go pay his benefit to his wife ..that's the one she will use to build ...it's just said that help only comes when one is gone and not when we are alive 31 Likes 3 Shares |
Education / Re: Body Of decomposing Female student Found wrapped and Dumped in UNN Campus by Dn3k9: 5:59am On Jul 07 |
Many people calling Anambra .. UNN dey Enugu state ooo.. Like people talk all the security men fon old ..just get house for the street called police post come get farm dey farm ...make God help us Sha.. nobe inside the same police post them go kill one of the security men some years back |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |