Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,058 members, 7,977,014 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 05:39 PM |
Nairaland Forum / Ebesco1's Profile / Ebesco1's Posts
(1) (of 1 pages)
Health / Re: Sanwo-Olu Says Lagos Mortuaries Are Full Due To Lockdown, Need Decongestion by ebesco1(m): 8:40am On Apr 26, 2020 |
Vision2045:Haaaa oga you do well but you no reli do well, wetin shock me pass na say 4 all dis ur suggestion u no even mention the main tin, u no nack the hammer for the nail head. So u no knw say the first tin wey u 4 suggest na how govt go take provide food for ppl see without food all does ur suggestion dey useless. The koko b say if govt if give ppl food and moni every body go stay house. Na bcus u b big man mak u dey suggest come forget say food and moni na number 1. As i dey see u so i knw say u go stingy die. Oga cari ur suggest go sleep. Suggestion without moni n food na trash. Na my own suggestion b dat 1 Like |
Health / Re: Why NCDC Doesn’t Want To Lift The Lockdown by ebesco1(m): 9:44am On Apr 25, 2020 |
Fogman:You are only saying this cause you still have money to buy food, i wish you will be in the situation where you wont have any money or even with your money you wont have access to any food then you will understand what we are facing. If you are rich speak for your self no speck for us cause if we beg you for money now you no go give us instead you go call us begi begi. 5 Likes |
Health / Re: Why NCDC Doesn’t Want To Lift The Lockdown by ebesco1(m): 9:34am On Apr 25, 2020 |
Nigeriawarlord: Give them food then they will stay home. If you know what people are facing now you wont say this. We all know staying at home is for our own good but where is the food and money to stay home. Its only the rich that will support the lock down for me i support the lock down but lock down without food or money is very useless. The govt need to do something ASAP else this lockdown no go work 1 Like |
Politics / Re: Governors Agree On 14-Day National COVID-19 Lockdown by ebesco1(m): 9:14am On Apr 23, 2020 |
Jonasbadoo:Don't mind him it is not his fault. Just because he has a good paying job or a well setup biz na him make am dey run him mouth i no blame am. He should be thanking God for what God have giving to him not come here and mock people |
Travel / Re: Air Peace Provides Food Items For Hundreds Of Less Privileged In Makoko, Ajegunl by ebesco1(m): 11:57pm On Apr 18, 2020 |
Happyguy201:you na bad guy, so u mean say he still get fone to come online and hungry dey catch am |
Politics / Re: FG Excludes Lagos, Borno, Delta From Cash Transfer As N/W Gets Biggest Share by ebesco1(m): 10:52pm On Apr 16, 2020 |
Coldie:Mumu |
Politics / Re: FG Begins N20,000 Cash Transfer In Lagos - Sanwo-Olu by ebesco1(m): 9:17am On Apr 12, 2020 |
Jack500:Abi ooo |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |