Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,188,900 members, 7,935,860 topics. Date: Friday, 30 August 2024 at 05:26 PM

Eminiiwe's Posts

Nairaland Forum / Eminiiwe's Profile / Eminiiwe's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)

Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 10:42pm On Dec 14, 2013
U mean ma Nostrils?? Ma nostrils r wide oh
Mesopotamia:
and i hope ur hole z wide enough?
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:55pm On Dec 14, 2013
I lufff yhu sire ,,,,plenty Homo
Mesopotamia:
guy,i be dey watch all d drama n intrigues since.....u sef,ur own don dey too much......u don beg.....dahz d koko......anybody wey ur 'i'm sorry' no please,make d person jump up use head knak ground!
U dnt av to please any goddddamnd person or bring yasef so low coz u'r trying to be Mr nice-guy......
*
*
*
*
*
*
*
*
*
*
*
Anybody wey quote diz ma post,in oshiomole's voice:GO_n_DIE
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:39pm On Dec 14, 2013
Ewo tun ni monalisa ....shey okunrin ni??
dapsondou:
Hahahahahaha...
I'm signing out jare
I'm missing Monalisa
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:38pm On Dec 14, 2013
Yabaleft is selling application forms oh
dapsondou:

U be chief Irunmole now
Irunmole to n ping
Irunmole to n lo fork nd knife
Irunmole to n je Mr biggs
Irunmole to n.......make i stop there
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:36pm On Dec 14, 2013
Na only braineee b ur oga oh ....me I still dey learn faa
Taylor184: weyrey boi....i dey wait for shakur and brainee to coman bless the ebo b4 i start eatin....as per say dem be my oga na
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:22pm On Dec 14, 2013
Jhooor no mention ma swithrt"s name hia oh .....
dapsondou:

Awoof ko...
When did u bcome rinny?
Anyway i greet u nd oda IRUNMOLEs oooo
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:19pm On Dec 14, 2013
And u tink d guy don strong reesh ma Level abino b d same head we carry come ds world
Taylor184: e no fit kill am jor,shey d tin kee you ni? grin
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:04pm On Dec 14, 2013
Class captain of life !!! Emi gan ri e ju. Shey u wan drop awooof ni
dapsondou: All ye noisemakers that ran away. Ye know yourselves.
So this is where you are
I see you all
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 9:01pm On Dec 14, 2013
E dey be like dah sometimes oh ....- I don reesh virtually all social networks today still na d same tin .
Taylor184: Boss mi.....evriwhr jst dey borin jae
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 8:59pm On Dec 14, 2013
Hehehe IGBO ...._ hn mama still neeed am oh. No kill am nao
Taylor184: Boy,You've made me smile for the 2nd time today cheesy cheesy...A parcel of igbo for you grin
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 8:54pm On Dec 14, 2013
Heheheh abegi no turn me to a female oh
crispin kc: haha see shakur dey form womanhood nawa o haba no wahala i go do prayers so u go turn to gul i go even learn plastic surgery 4 ui here join am
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 8:50pm On Dec 14, 2013
Shakur is saying his HI oh ....
Taylor184: Smh seriously......grin grin grin grin
shakur and hesjay,i dey c una oo
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 7:02pm On Dec 14, 2013
And u went back Chai ...
Avicenna bayo: the same man sent me back twice cos i didn't answer 'yes sir' wen he called my name on friday.
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 6:59pm On Dec 14, 2013
Strange !!! Start all ova bro !!
Damitism: eh guys, I have a problem.My filled details and uploaded picture and signature did not show on my bio data when I try to print it...pls help ooo
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 6:58pm On Dec 14, 2013
Wetin. U wan use bb charger do nao Yhu and I knw say no b BB u dey use !!"Lol
harnnarh: Abeg who get bb charger?...i need 1 asap
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 2:23pm On Dec 14, 2013
Hen hen shey dem mad ni?? Well dem dey look face .....make dem no try rubbish wit shakur o else. All of em go follow Mandela go heaven ni !!!
harnnarh: beware of one man there o...he cald my name...just because i didnt say "yes sir"he delayd me 4 2hours
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 2:22pm On Dec 14, 2013
Shakur is currently offline sire ...- will inform hm to do dah ryt away
Tommybob: @shakur nd the oda person that quoted that my post pls hlp me modify it coz i hate creating scenes anywhere....
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 2:16pm On Dec 14, 2013
Me na monday I dey go oh ...
harnnarh: since thursday nau....u nko?
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:40pm On Dec 14, 2013
Casted sha!! Wait shey u don finish ur clearance
harnnarh: lolz...womanhood kor manhood ni...emi ni iwe=shakur...
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:37pm On Dec 14, 2013
Yhu wantu magalize ma pastor Abi?? Ma pastor sef na confaaam street oh !!
Taylor184: Smhhahaha....omi iyeGimme ur pastor's num sef
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:35pm On Dec 14, 2013
We still need u faaa don't giff up nao oh !!! Or u wan follow Madiba go heaven ni??
Taylor184: i giff upppp
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:27pm On Dec 14, 2013
Hhehehe so na Elliot macdowell b ororo .....,na omi iye. We dey kal am for ma area
Taylor184: Lmao....smh for you.....ororo like eliot,mcdowell wey dem dey use cook food wey u dey chop fa
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:25pm On Dec 14, 2013
If only I could give yhu a Hug Ryt nao !!! Yhu v. Spoken for we d entire womanhoood !!! We shu b respected faaa!! #yinmu
harnnarh: sad u noticd i gave an empty qoute to dis post earlier...it was cos of d 'smh'@d end...didnt take it personal though!...decided to quote it now just to make a point!...d post u wrote abt bethelicious was too extreme nau...if u had ended everytin after d apology u wouldnt be d 1@fault to me...but seriously i 8 guys who dnt respect gals! no matter what she might have said! she didnt deserve dat post cos u startd it first...gals are met to be respectd not bullied!d way u talkd d oda tym u sounded lyk 1...just to clear d air...m nt supporting any1 o! m just being frank and i represnt womanhood! it might be me 2morow!! tommy,if dis is how u insult girls...its just nt cool!...m just sayn dis frm my own point of view...+dnt insult me too after dis post... m on my kneels! m just speakn 4 womanhood!
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:21pm On Dec 14, 2013
Lmao !!asinwin !! Shines teeeth
FrancisTony: LOL. Weyre
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:17pm On Dec 14, 2013
Ororo?? Vegetable oil abi d oil wey dy inside CD ....try to expantiate more sire
Taylor184: weyrey geh...

Emi ni iwe,i love ur siggy so mush...but ororo wud av bin d best word to use grin
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:16pm On Dec 14, 2013
I will land. @ d midpoint btween Monday and sunday ...12am in d midnite
Tommybob: Coursemate mi.... shey na sunday yu go land abi na monday??
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:14pm On Dec 14, 2013
Pharm damitism !!! yhu neva axept me for 2go oh ....kilode ...e jhooor oh ...am on ma knees!!
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:12pm On Dec 14, 2013
Yelz ke ....,na shakur oh ...* more reserved shakur sha!!!
FrancisTony: jeeez. Lol. Is that shakur?
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:11pm On Dec 14, 2013
Oya bring ur lips ma kisss am !!dats Y I luff yhu
Tommybob: For yr plastic mind..... You fall my hand... You should have read frm the beginning b4 writin diz

i hereby sincerely apologize for any prob i have caused on this precious thread.... I apologize to 'miss betty' too.


Please do accept my apology @ all


#team
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 1:09pm On Dec 14, 2013
Hehehhe iwo wa je holy spirit abi
Taylor184: It is well bro.....grin grin...gwan sin no more cheesy cheesy
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 11:39am On Dec 14, 2013
Bro FRaaNcis !!"HI""
FrancisTony: Aunty emi ni iwe "HI"
Education / Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eminiiwe(f): 11:37am On Dec 14, 2013
Oya lie say d charm never kash yhu gan ?!!![ quote author=FrancisTony]Choi. Emi ni we don charm this dudes sha![/quote]

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.