Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,206,014 members, 7,994,431 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 01:14 PM

Florentino's Posts

Nairaland Forum / Florentino's Profile / Florentino's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 5:12pm On Jul 02, 2009
nuzo:

Its highly delusional to mistaken 1967 for 2009.

it won't be delusional when 9mm of bullet enter your ventricles.
no be the same naija where police no sabi wetin dem dey call human rights.
no be the same nigeria wey a whole president order soldiers make dem wipe out a community.
i just hope u dey battlefront when this saga starts. i go wan watch you fall to the mopol#s bullet.
Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 5:06pm On Jul 02, 2009
Ezeodum:

Nobody wants a war, if there's a peaceful split then why not?

peaceful split my yansh. like it was peaceful in 1967?
see this educated man dey blow fart. go to your local library and read about serbia, kosovo, old yugoslavia.
na then you go know say genocide go happen if biafra try any nonsense.
Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 5:02pm On Jul 02, 2009
Ezeodum:

LOL! As a "good Nigerian", shouldn't you know when, or do you really care?

i no go school so no blame me.
all i want is one nigeria, chikena. if una like make una carry guns.
federal government are always ready to kill. they want less mouths to feed.
Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 4:59pm On Jul 02, 2009
michelin89:

The North can feed on their cows. let them carry on with their barbaric acts in a Nation of their own.

bad nigerians boku for here o.
una wan break nigeria. a country nnamdi azikwe don unite since 19-who knows when?
laelae, e no go happen. i love my igbo sisters, edo sisters and arewa sisters.
nigeria must remain one.
Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 4:53pm On Jul 02, 2009
nuzo:

Is that your only concern?

yes. a biafran republic will not do us any good. international community will ignore biafra.
how do you expect the northerners to survive? armed robbers go come plenty.
no way(one nigeria). if una don tire for nigeria, go to togo or niger republic.

Ezeodum:

I think your better off leaving the politics section of Nairaland if you love your wifey otherwise you'll get heart failure after seeing the amount of threads that mention Biafra, Oduduwa republic and Arewa.

e no go work. i am immuned to harrassment from faceless people. oduduwa ko, arewa ni.
this na plan wey politicians don map out to steal money and reduce population. by the time the riot ends. 150 million nigerians go reduce to 120 million. less mouths to feed. make dem carry go.
Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 4:48pm On Jul 02, 2009
michelin89:

Nigeria is better off divided! tongue

haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!
abomination. what about my wife wey dey ebonyi village? i go come dey need visa to go east?
make una stop this joke o. one nigeria.
Politics / Re: Is Nairaland For Biafrans Or Nigerians? by Florentino: 4:45pm On Jul 02, 2009
nigeria is nigeria. i am anti-biafra.
united we stand.
Politics / Re: Tb Joshua Predicted The Death Of Michael Jackson by Florentino: 4:38pm On Jul 02, 2009
ezeagu:

I predict in the next 50 years a very well known star will die, maybe even more.

now that is a correct prediction.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 4:20pm On Jul 02, 2009
eyonigger:

Ibime no vex, I respect dudes like you. The worse I speculated was if u actually bited ur own pre-written lines.

Debola there aint notin like some  demented people on this thread.
Mcrackles the same peeps are dickriding themselves, the same peeps accused and some accuser's are the reason for the multiple ID's.

For example, florentino= Sauron. There is no amount of broken English and Yoruba  u'll spew here that would clone you enough not to be Identified.


Muki I am falling in luv with u, ask me why.

see this animal. you still dey believe say florentino na sauron? ask madam thread opener/locker, abi no be she be the mod? oloshi. instead make una dey una office dey work help nigeria. all of una dey gossip with useless hatred.
na soponna go destroy all of una. eyongger, ofoka, dejiariyo and other mumus wey full this topic. one even call herself fl gators(she carry legs wey craw craw don finish for profile). ashawo 10 kobo.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 4:14pm On Jul 02, 2009
Ibime:

Abeg make una lock this thread. . . . I cant bear to see Ofoka and this Florentino guy go at it. . . . na headache be that. . . .

Muki, pls lock this thread and bin it. Na Michael dey ask you, no be Ibime. If you no lock the thread, I go phone you tonight! grin

so na muki dey hold key to open/lock threads. ojigbi-jigbi-jigbi-jigbi.
muki,if you lock this thread like michael says, armed robbers and rapists go visit your sleep tonight. ofoka don chop him fun. na florentino time to enjoy be this. ofokasibe don jazz all of una, abi? leave the thread o cos 4 of my friends wey dem just release for aro still dey find cybercafe to register and join the party. we go need 24 hrs

cold:

grin grin grin i talk am,i always knew that boy was up to no good,Light fingered bastard angry,not even a first rate McCoy.
Like i stated earlier,this thread has more potential to be exponential shocked So i'll tell u like i told the other guy-don't even think of touching that dial.

how him nor go thief. him drop out of school in ss2 to dey follow tony tetuilla and the rest becos him wan rap.
he try open forum to gt ideas of rapping but the forum failed to function. since then, him don dey kolo for area. him sisters don graduate finsh but the oloriburuku still dey carry acid-wash jeans here and there dey try start a rap career.
make una nor lock this thread o. i have a lot of info on ofoka.

shey una wan hear?
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 4:00pm On Jul 02, 2009
MrCrackles:

Can this fucking thread get locked up right now?! angry

lock wetin? u no go comot for here before i yab ur gorimapa head.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:56pm On Jul 02, 2009
cold:

Ok,slow ur roll tell us wetin really happen,who provoke u,this one wey u just enta house dey spit fire & brimstone dey talk of bringin ur posse,wetin happen?
Now this is really gettin interestin,it's obvious this thread has more potential so Mods-don't touch that dial grin

good question. na jeje i siddon wey dejiaiyo bring wahala come my doormouth.
ofokasibe also joined deji in cursing my father, na there wahala start. when i come browse the other topics, i come see say ofoka na bolaji(my old neighbour for egbeda wey sabi lie). the boy even thief small money from my junior brother some years ago. na there katakaka start.

mukina2:

Florentino
You know, we know how to frustrate people smiley
Just so you know.

go and frustrate dejiariyo and fokasibe. leave me jejely.
i dey with ma good people here dey enjoy better yarns. i no dey look for people trouble until they look for my own.
so ignore me, abeg.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:47pm On Jul 02, 2009
debosky:

Does rapping induce mental problems?   I can't understand why there are so many demented people running around on this section.  undecided

old dirty bastard
dmx
eminem
eedris
jim iyke.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:43pm On Jul 02, 2009
TOPE2000!:


Ehen wahala don happen for nl oooo cheesy grin cheesy cheesy grin cheesy
just becareful else them go ban u o wink


@eyo
Ibime didnt bite those lyrics o, apparently he said they were his own.

if dem ban me, i go create another username.
machine no dey tire. i just wan tell all of una make una no do business with bolaji o. na 419.
him too dey lie say him get money but him no get shi-shi. after him papa die, na struggle him dey.
a word is enough.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:41pm On Jul 02, 2009
tubabie:


Busybody abeg leave matter jare, not everyone reasons logically.
Yes its a given: Sauron either bit or was bitten, ok prove it and make it water tight. Instead the thread was just going round in circles with inferences that are worth looking at initially but dont hold water in the long run.
The thread is more for a vendetta than clearing the air. While I am not clearing Sauron nor accusing him, let the his accusers and prosecutors clear the air or if not hold their peace!!!

this woman get sense.
ofoka and dejiariyo don bribe or put everybody under dem spell. even a supermod don follow dem like agric fowl.
after reading this topic inside out, i cannot conclude anyone dey bite anyone. american accent wey okada drivers and yahoo boys dey use for nigeria abi na wetin?
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:36pm On Jul 02, 2009
eyonigger:

Hmmm I smell Florentino = Sauron

So Ibime also bite? Im sure its just a " borrow from my past dropped lines to add to the new one im spitting"
Not like the xerox copy that Sauron copied from Metasin.

Nonetheless, checking out the Freestyle Lounge, Ibime is still the best overall, puchlines are sicker than illness.

Ofoka, so u bin don crown urself the best rapper in Nairaland from a sign off txt on some verses u dropped on Freestyle lounge? My guy that aint healthy, doing that would only make Sauron's stupidity lag behind urs. grin

olorishi don enter. wetin concern flo with sauron.
una nor get job for here o. dejiodoyo don talk say sauron na busybody, you too don talk say florentino na sauron.
na illiteracy dey worry all of una. awom omo akotileta. omo oloriburuku oshi.
una go hear wen for here. make i go call my mad friends for topix. na here e dey happen
Jokes Etc / Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by Florentino: 3:26pm On Jul 02, 2009
romade:

y u self dey beg am 4 money

i no beg for money o, oga mi.
i just dey salute the youngest billionaire for naija abi wahala dey there ni?
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:22pm On Jul 02, 2009
the boy nor go fit deny am. i sabi am for area.
i know when he dey try setup him website. i know when he dey beg boys for area to visit his website. after the thing con fail, the boy became a frustrated mad dog for various nigeria/african sites. me no know say na here him dey now. me dey topix since dey flenjo.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:15pm On Jul 02, 2009
TOPE2000!:

LWKMD grin grin grin grin grin grin grin
www.bolaji.forumsland.com grin grin grin grin
E BE LIKE SAY U KNOW HIM WELLA

i know bolaji well well. dem don ban am everywhere and the boy like to dey post in caps.
come see as the boy dey lie for here. na opc boys kill him papa for egbeda o.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 3:11pm On Jul 02, 2009
TOPE2000!:

I think fokasibe has JUST met his match . . . . . grin grin grin

na me go kill am. the boy na were, i sabi am well-well.
the boy try to open a forum and he failed/ na reason why he dey frustrated be that.
http://www.bolaji.forumsland.com the fool come dey here dey disturb the peace.
omo oloshi.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 2:58pm On Jul 02, 2009
ofokasibe:

lol who is this florentino,, and na my fantabulous deji u dey disrespect like that . wetin deji do u ?
has anyone here told him about ofokasibe
pls make una introduce me to am i beg ! he be like say he no sabi me !
pls come after me ,florentina , leave my fantabulous deji alone o !

@all
sauron has absent since yesterday
florentino has been doing night vigil since yesternight

like deji ariyo said is it true that florentina is sauron?? grin mukina check for me pls.
everyone wants sauron dealt wit even mukina and lalaboi. ofoka is just the nairaland cheif whip.lmfao

@j-unit
i am leaving sauron for now. thats assuming he doesnt re-register with a new id . i will be watching with foka eagle eyes!

@tope
can i know more about u , i want to do a special diss song 4 u , moonstone is asking for more drama , grin grin grin
and where did ur ass sleep throughout yesterday . i hope say no be sauron kini u sleep on?
i wont lie , i missed u . kaabo omo mi atata grin

na sango go blind your 2 eyes. who you think say you be? dem swaer for you?
make i no start with you o. i carry my own craze come from topix. go find me for there, my were pass your own.
olobushan, omo akotileta.
Jokes Etc / Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by Florentino: 2:55pm On Jul 02, 2009
Jeovy:

wahala don wear coat, dream for day time. wake up plsssssss

see dis man.
u wan dey hide for here say u be rich man.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 2:43pm On Jul 02, 2009
dejiodoyo is a fool. the oloriburuku is calling me sauron because i correct am that busybody is right.
the boy na mumu and many of the posters here are mumu-square.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 2:29pm On Jul 02, 2009
who fit help me find dejiodoyo?

from wetin i don read so far, mumus plenty for this koboland and i don notice many ugly usernames.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 1:49pm On Jul 02, 2009
dejiariyo:

okay, ibime bite as well, okay i now rest my case

oloriburuku ni daddy e. you cannot prove biting. maybe the person bit ibime also.
una no get sense for this nairaland.
Rap Battles / Re: First Time In Nairaland History Krayola Drops Platinum Nairaland Hit On Sauron by Florentino: 1:46pm On Jul 02, 2009
dejiariyo:

okay, i expected more from u sauron, but since u cant appreciate what u dont have , its shows u dont have families or maybe u were molested when u was a kid.

aye e ti baje. u go die by gun in the next one week.
e be like say u know sabi read. wetin concern sauron with your stupidity. deal with florentino not sauron.
i nor be sauron. oloriburuku omo ekeji aja.
Rap Battles / Re: SAURON ADMITS BITING. EXPOSED BY OYINDA. BEGS NAIRALAND FOR FORGIVENESS .COME IN by Florentino: 1:44pm On Jul 02, 2009
dejiariyo:

but how can u support someone u dont even know or know his history, this just show how vague ur brain is sauron.

if the person u lying to dont know, when the person lying surely knows he or she is lying, so go blow a privates man, and stop licking me bum.

which kind brain papa God dash you so? omo, you suppose go fast and pray for sense o.
she won ti gbe e shepe ni? my name na florentino and i don come to torment una.
Rap Battles / Re: First Time In Nairaland History Krayola Drops Platinum Nairaland Hit On Sauron by Florentino: 1:42pm On Jul 02, 2009
dejiariyo:

see let me tell, its only u sauron that rain abuses on pples family without them mentioning urs, so a leopard can never change it skin, anyway keep on with ur antics, its dotn fool me ,might fool them pple on here but not me.

gbenu oshi soun, oloriburuku somebody.
i don tell you, go find job. dem don curse una family.

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.