Stats: 3,177,652 members, 7,902,025 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 07:59 PM |
Nairaland Forum / Honesty36's Profile / Honesty36's Posts
![]() |
The only thing wey no go make F.B.I come carry abba kyari na of them no take the matter serious F.b.i wey me know , if them find BUHARI sef guilty and them need BUHARI I swear even united nations no fit stop them from taking that idiot in aso rock not to talk of ordinary fraudster like kyari abi garri Lights up my kpoli in peace 1 Like |
![]() |
I'm doubting Emmanuel and Maria Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Cheap bombing On a norms, real niggas don't go for $500 cashouts Seems na u.k client , na the collect him bank details , you shoot like £50k for a start instant drop , you go bless the client with £2k make him sef get joy Lights up my kpoli in peace |
![]() |
mancoconut: You must tell me wetin that guy do you wey make you useless am like that lol |
![]() |
Canada and U.S azas come over with online access let's deal |
![]() |
Just jail or kill this thing abeg Disgusting |
![]() |
Righteousness2: Abeg make I hear word , u don come again , even PATIENCE no get patient HOPE no get hope Lights up my kpoli in peace |
![]() |
You were paid for your job, you talk too much |
![]() |
Steve0979:mail |
![]() |
The next election will determine who becomes the president Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Afonja Damian marley ![]() Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Them don tie the werey ![]() Lights up my kpoli in peace 1 Like |
![]() |
And our ogberaga girls they compete for who get plenty ex pass chai Lights up my kpoli in peace |
![]() |
For this woman to fit lay low fvck small boys that is to let you know say clients still plenty wey they lonely unto romance level Boys you know the rest , na to bomb that her province collect rubbers or details come make I load the aza Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Some Nigerians no go ever gree get small sense He lives in daura and he's an hausa , that doesn't mean he's had , it doesn't means he's supporting BUHARI or voted him You they live for Nigeria no mean say BUHARI na ur pal Make some of una dey get shame for hatred wey full una heart most especially the acclaimed religions bunkors May his soul rest in peace but suicide is never an option and may we not face a situation that is heavier than our shoulders AMEEN_AMEN Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Michael idiart ![]() ![]() ![]() Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Chai God when When will Nigeria people also make me proud by taking out that okpo in aso rock Lights up my kpoli in peace 1 Like 1 Share |
![]() |
Abeg na |
![]() |
Nothing concern me and the news , BUHARI don make use they used to every day death My concern na that man wey wear yellow native wey carry belle like pensioner E be like who go they owe house rent Or who him wife go they beat for house , the new shock am gbas ghost Lights up my kpoli in peace |
![]() |
It can't be fixed in 20yrs and you know this and still went ahead to make promises that you know you can never fulfil That makes you an adult oloribururku It can't be fixed in 20yrs but we all know 8billion naira paid to the chinese will have those roads fixed in just 2yrs by the chinese and perfectly done But naah that 8billion Dem go give bandits Lights up my kpoli in peace |
![]() |
FrankLampard: Ehen , for naija police or America police ![]() Do you have orgasm tinted kpekus form yes or no? Oga enter motor we dey station or you pay 100k Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Na this bible people dey form holy holy pass , Dem sabi badmouth the Qur'an people when boko haram do nonsense , their brain is too tiny to know that boko haram is a human being who's heartless, which has nothing to do with their religion but their own self heartlessness Just bc they write with arabic inscription don't make them true muslims bc the name "Islam_means_PEACE" i can't call christians in general that they're bad people just bc their pastors who have no shame keep staining their name in the mud with steady human skulls on a regular and still preaching with the bible Lesson for today is : The day you describe who someone is by their religion, just know that you don't need a prophet to tell you that you are worse than boko haram and herdsmen combined bc you just brought hatred and disunity among humans that are supposed to be celebrating Christmas and sallah all together in one love , instead of receiving each other's food and ditching it at our backyards just bc you've been fed with hatred , but deep inside of you , you know religion don't define who a person is I'm a muslim and I can't call boko haram muslims , I can't even call BUHARI a muslim , yes he prays at the mosque and reads the Qur'an But that isn't what the Qur'an taught him to do that he's doing He's doing the opposite Lights up my kpoli in peace Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Na the money u dey give her she from dey cook give choir master wey make am they chill till 11pm they preach gospel until she open kpekus No dey give her money again and choir brother go starve he no go come again ![]() Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Na Igboho make Dem feed am Amala and gbegiri with better brokoto and assorted he go turn human being Dem no dey use eye see those combinations lol Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Toto naim be this one problem ![]() Oga whether you like it or not you must doke Lights up my kpoli in peace |
![]() |
![]() ![]() Anumanu according to igbo people[color=#990000][/color] ![]() Lights up my kpoli in peace 2 Likes |
![]() |
tegrianonigltd: Omo me fear snakes pass women Fear your fear |
![]() |
That's why I they always flush toilet first before using it I fear snake pass women Lights up my kpoli in peace 6 Likes |
![]() |
wirinet: For your mind I read the whole message, who get that time Na their problem be that, if them like make them separate Lights up my kpoli in peace |
![]() |
Actually I pray Argentina wins it bc of my love for Di maria But brazil is the originators of football , no much big names but when they play you'll see the difference in football They're a hard but to crack , if Argentina manages to face brazil Las las omo na 50/50 chances o Lights up my kpoli in peace 1 Like |
![]() |
One thing about Edo state be say No matter wetin u dey rank Dem no care about which position them dey oo Koko be say Dem must they that list ![]() If the list na cultist own Dem dey there If na thief Dem they If na money , Dem dey If na olosho Dem dey If na yahoo Dem dey If na richest people Dem dey Celebrity level Dem dey Politics Dem dey HEARTBEAT OF THE NATION TRUE TRUE Lights up my kpoli in peace 8 Likes |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59 |