Stats: 3,182,576 members, 7,917,840 topics. Date: Sunday, 11 August 2024 at 04:23 PM |
Nairaland Forum / Hoodbelonia's Profile / Hoodbelonia's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Covid 19 God no do am for average hustler Common man Na for the wealthy who amased wealth illegally Hahahaha Corona kill u thr 6 Likes |
![]() |
If they can make unlimited 7k. I will gather crowd Who would witness me burn thoudands of mtn sim cards at their headoffice Why not tmobile Or AT&T Az long as na Gen with solar power Notin like cheap data Whr tstv today Abegi Orange kor Apple ni |
![]() |
11 Likes 1 Share |
![]() |
The moment the fool verified his instagram acct Na dia the wohala start A whole us company U go dey verify your gram with legit info U go old for yankee jail |
![]() |
Asai fuckd my bich reach Ahe still cheat on me. When u say fuc. D kind Bleep wey i go fuc for almost 45 mins no single cum. Fast thrust in and out sotay she dey beg Blue film style Yet she still cheat on me Bic h 1 Like 1 Share |
![]() |
Sacrilage Abomi wetin Abomination |
![]() |
What abt having your personal crib valued at 20m and driving a used corolla 06 model. 1 Like |
![]() |
Why be say u go see fine car,if the leather no cast dem go tear the left side for driver seat abi dem dey hide Gold for there. koluray: |
![]() |
Pastor adeboye shud be held responsible He cursed naija with all dis stupid fires Since jan till now na so so fire. Imagine wetin fire go be for dry season. |
![]() |
1.8m. Haba. No be c300 na |
![]() |
Forget story. Even if na 50k miles Humans don drive an tire.na registered motor Stop dis time wasting tactics of yours Post pix.write story ,drop contact,drop price. Stop being shy and always list the price . |
![]() |
G.O.M T.A.B god of man, talk and believe pastors havr done it again. More figures to the offering basket |
![]() |
Infringement How dare you place a ban on me nairaland over my own fucking opinion. I wont take it. What rubbish Do u know since wen i started paying u baztards a visit. As far back as 2008. When we had hi5 and tagged.com going then. Who dey bomb fb by 2008 talk more of nairaland. How many niggis drive benz for 2006 What rubbish. How dare you ban me for 10 years. Officer .i cant breathe. U can't breathe. So how u take talk am. Dis one go be PhD for ban. 10 good years. Nonsense 9 Likes 2 Shares |
![]() |
We need to stop dis nonsense Once it exceeds 3 months and is registered e don turn to naija used. Nonsense. Its always 6 mo ths used,used by a banker,popular lies driven from work to home stories. Na naija use na naija use 1 Like |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |