Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,226,547 members, 8,067,393 topics. Date: Saturday, 01 February 2025 at 12:24 AM |
Nairaland Forum / Jaylander's Profile / Jaylander's Posts
(1) (of 1 pages)
Celebrities / Re: Tonto Dike Vs Mercy Johnson by Jaylander: 9:05pm On Oct 26, 2010 |
na me and u money na im dis pple take beautify themselve and u come back come dey worship them. them suppose thank us for patronising their business were make dem they shine. they are all beautiful girls only say they no go fit be good mother. d other time monalisa follow im husb dey fight because moni don finish 4 d guy hand. my broda na so all this celebs dem be. |
Celebrities / Re: Ebube Nwagbo Vs Mercy Johnson by Jaylander: 8:54pm On Oct 26, 2010 |
una dey here dey admire pple gf and future wife. una no go go admire ur gf or fiancee. all dis actresses were una dey see na showglass material dem be. if alarm stone them now dem go ug pass baboon. well dat ebube na my area for fgc warri she dey stay with her uncle b4 she commot go dey act naija film. d girl smell pass body odour dat time. but thank God she is shining but if she show herself i go let her know say she b ordinary village girl like every other person. well as for me commot joke or favouritism, mercy no go fit match dis damsel ebube for presentation and beauty. mercy boobs too big and she dey flaunt am like say na beans because dem tell am say she dey sexy. by d time she don dey go 40 to 45 she go know say old age get e own sexy attribute. |
Religion / Re: God is Awesome by Jaylander: 5:25pm On Oct 26, 2010 |
Mr. Amirize, u better come to ur fatherland where u were breast fed and educated until adulthood. this is how u people run away from ur country saying it is too hard, is it not ur benefit that MEND is fighting for. u pple always want to eat the flesh and not crack a single bone. u must not enjoy the good things of life b4 u will thank GOD. He says give thanks in all situations. whether na garri u see drink make u thank God. how many pple did u see leaving USA to be african citizens. u guyz are just disgrace to ur countries. so if u had not gotten the visa u will not acknowledge the goodness of God. i know in d nearest future u will disappoint God because u were serving Him because u wanted something from him. i will always respect 2pac who says live and die in LA. dat was where he lived and grew up. now u re just there contributing to anoda mans country sooner or later u will be packing oyibo poopoo/shit and u will think u re enjoying. u better wake up. |
Autos / Re: 2004 Acura Mdx by Jaylander: 3:58pm On Oct 26, 2010 |
how much does this 2004 acura mdx go for and pls we need more pics and details, thanks. |
Gaming / Re: Online Chess Tournament by Jaylander: 7:46pm On Oct 25, 2010 |
how can i play chess online, pls i like to learn chess. i learnt its an interesting game. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |