Stats: 3,174,085 members, 7,890,588 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 04:30 PM |
Nairaland Forum / JIMMYCHU's Profile / JIMMYCHU's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Its very simple, ,a woman's NO means NO when afta 15yrs she's stil tellin u NO! .,Gud ansa |
![]() |
Weitn u call yourself "fotodaddy" abeg leave mtn out of this, MTN need their ass whop Which way this people want us to go? Abeg make somebody tell me wetin to use i don taste all of them still crying loud, ![]() |
![]() |
make i put my mouth for this una case small,,, That your roommate smoke dope when him lock that? You need to report this case to john cina make him smack your roommate down Anyways The only thin you fit do na to Flash Bios, If e no work then Format!!!!!!!!!!!!! ![]() |
![]() |
NA WA O! PERSON WEY DEY ASK THIS KIND QUESTION SOMETHIN DEY WORRY AM FOR HEAD?HOW U GO COMPARE CHRIISTIANA MILIAN WITH INI EDO,WETIN INI EDO GET WEY U GO COMPARE HER WITH MILIAN?BEAUTY MILIAN 10/10 INI EDO 5/10 MONEY MILIAN 10/10 INI EDO 2/10,INFACT I NO FIT SHOUT,HAD IT BEIN U TALK THIS THIN FOR WHERE ME AND MY DOGGS DEY WE FOR USE U FOR LUNCH,,UR FATHER. MY NAME NA JIMMY CHU,I LIVE IN BONNY ISLAND AND I WORK WITH HYUNDAI HEAVY INDUSTRIES AS A TELECOM TECHNICIAN,SO IF U WANT KNOW MORE CALL 08036670445 OR hova_g@hotmail.com or quick2buss@yahoo.com
|
![]() |
Hi,how u all doin'in Nigeria?im here to drop some lil stuff borderin my life,im a young dude from Rivers state,26yrs old and workin'with a Korean company in Bonny Island,im very much comfortable and i live alone,but one hin missin'out,i desperately need a girl from around the nation,to be specify,from EAST OR WESTERN part of the country,as i told u earlier im 26yrs old and i need a cute lady of any age 18-45yrs old,love knows no age,thats y love is blind, U can always reach me up on 08036670445 or quick2buss@yahoo.com u can call me jimmy chu or hova. Waitn to recieve the lucky one, holla Bleep[/color][color=#000099]
|
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |