Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,536 members, 7,972,038 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 09:18 PM

Joeyeasy247's Posts

Nairaland Forum / Joeyeasy247's Profile / Joeyeasy247's Posts

(1) (of 1 pages)

Jokes Etc / Re: Days When Women Were Girls Playing With Nitel Cards by joeyeasy247: 1:41pm On Jan 24, 2016
Adenle041:


Na like dis we take dey know small boyz for nairaland. So I resemble person wey dey collect pocket money abi

person wey dey collect pocket money or not, dem dey write am for he forehead?
Jokes Etc / Re: Days When Women Were Girls Playing With Nitel Cards by joeyeasy247: 1:40pm On Jan 24, 2016
Adenle041:


Na like dis we take dey know small boyz for nairaland. So I resemble person wey dey collect pocket money abi

person wey dey collect pocket money or not, dem dey write for he forehead?
Jokes Etc / Re: Hilarious Photo:- When Your House- Help Is Straight From The Village by joeyeasy247: 12:07am On Jan 19, 2016
chaiiiiiii.dis one brain dey under her foot.as she dey walk she dey match am.dats y her sense nr dey function.
Celebrities / Re: Obasanjo Graduates With High Grade As He Bags Masters Degree (photo) by joeyeasy247: 11:29pm On Jan 16, 2016
see him monkey face.i nr sure say he enta class sef
Phones / Re: Pictures; How To Autofocus With Your Android Device Camera by joeyeasy247: 11:04pm On Jan 16, 2016
ihatebuhari:
Poooo go get ur self an iPhone and stop spilling trash.

if i say thunder fire u dem nr go say i do bad?na evrybody get moni to buy iPhone?

4 Likes

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.