Stats: 3,181,942 members, 7,915,716 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 09:29 AM |
Nairaland Forum / Kamacatchu's Profile / Kamacatchu's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
AlphaLover: You Bam o How e dey play 4 ur side |
![]() |
Playboy3030: She was passing a lungu when she sighed me with a jumbo in my mouth, I quickly changed it to white London b4 she got near. Not to talk of days when she seized my lush � 1 Like 2 Shares |
![]() |
arinze198: All this are bullshit lies jare, see the story self. |
![]() |
Riele: � � � chaii .u dey Mara LMFAO |
![]() |
ATTemi: I dey tell you. � |
![]() |
Georgekyrian: Oga shut up and don't let ignorance take over u.... If no b say this one Na OBT, aw him go dey run ground for day? If you like join confraternities or not, person wey go die go die, wetin pay A fit no pay B, stop this ignorance of something do person today Na story for u, if your own happen tomorrow Bobo, Na another story again o, u dey yarn opata , he must have been warned not to do that, he no gree hear Na Y he enter such mess, if you no see white regalia for there know say dem Don warn am.... Shikena.... Brotherhood not cult group. 3 Likes 1 Share |
![]() |
HazzanTazzan: Abeg tell this people... Make ignorance no finish all of us, if you see am... No near am ooo.... |
![]() |
I do not understand why people seize to get good information before posting?. What do you think a bomb is? EBa/fufu? A bomb can be made with anything, its just a combination of something to something to makes something explode... Must it be a grenade or what? What is wire doing inside that thing? They know what to join together Abeg But this still doesn't clean the church too.... Let's not judge, lest be judged |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |